More Life

Yeah yeah yeah yeah yeah
Uh uhh

No tell me say make I wait like a

Patient dog

Give me my bone make I take
Dey run

Time don dey go and journey
Still long

And my landlord dey wait for mi
Yard

Go tell mama say
Soon I go make her smile

Been on da road like a thousand
Miles

Badman dey plot make I fall and
Die

But her prayers dey cover the
Boy

Everyday my mind is on the pay
Unlooking everything
Wey fit distract me for the way

Girlie dem say me no fit to chat

Them in a day

But same girlie go leave you
For another nigga wey dey pay

Check the profile me I don try
Me I don bad for a long time
No man fit talk say I no try
All wey mi pray for na more life
Check the profile say I don try
Me I don bad for a long time
No man fit talk say I no try
All wey mi pray for na more life
More life
More life
More life
More life

E don tey my guy
Wey we dey grind for sunny days

Skip classes with my guys to go
Freestyle for Sunny place

The extra year strong but I ThankGod I passed that phase
Chinonso it is not me you'll Come and disgrace
I start dey go church
As service close
I pocket my grace
Use am enter studio next day Continue my race
We die here
Them no born me well make I Give up
Come fall the hands of everybody
Wey dey pray I blow up
I knew I wanted this shit, I had To fight for it

Took a night bus to Lagos, went
The extra mile for it

Henny vs class

Didn't win but the call up was
Still a prize to me

Met with my idol VEC
What a sight to see
Came back with the ginger of a Prime Terry g
Me sef go like to burst as I dey Sip Hennessy
My bucket list don full and some Dey drop for ground

Oluwa run am for your boy make
Your hand dey sound

Check the profile me I don try
Me I don bad for a long time
No man fit talk say I no try
All wey mi pray for na more life
Check the profile say I don try
Me I don bad for a long time
No man fit talk say I no try
All wey mi pray for na more life
More life
More life
More life
More life



Credits
Writer(s): Adibe Chukwunonso
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link