Intro

Prayers in twii

Ameeeeen
Give me vibes
Burst my brain
Scatter the place
Call my name oh
Dem wan Dey corner you
Dem wan Dey turn round
Dem wan Dey corner you
Inform wan Dey form you
Funfoolers wan corner you
Jah open the way for the boys to see top yeah
Jah Dey open my eye so I can see all yeh
Dem bin look me down when I had nothing
Dem no show me round when I Dey find something
Kwasiasem brothers
Kwasiasem sisters
Kwasiasem fanfoolers
E matter wey make ah focus on my mula

Give me vibes
Burst my brain
Scatter the place
Call my name oh

Jah give me wey go scatter the place
Dem will scream my name oh



Credits
Writer(s): Daniel Odum, Dgo Beatz
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link