Don't Give Up

Benjidi on the oh oh oh hiiii, do re mi fa so la la ti do.
I don't know what I'm feeling right
now but I need to do my believe now.

Encourage yourself, make you no dey discourage yourself
As you dey hustle dey use the believe
wey you get in yourself to build yourself
O mo mo ma shere o, padi mi no delay o,
Anything you do you gat to be deeper than yourself, me I say eeee

Make you no send anybody, you no come this world with anybody
No run pass your shadow cos wetin go be go be
Don't play around oh bobo, loni hussle oh toriola
Maama do like what you don't be

Make you no wait till e late oh
Stand up to your feet don't be late oh
Anything wey you need
Ma procastinate di ola

Encourage yourself, make you no dey discourage yourself
As you dey hustle dey use the believe
wey you get in yourself to build yourself
O mo mo ma shere o, padi mi no delay o,
Anything you do you gat to be deeper than yourself, me I say eeee

Ah eyan mi elo mu suru o
Bope boya ohun gbogbo bo wa dero
Gbogbo nkan to le oun bo wa dero

Ehhhh bope boya akololo yo pe baba
Oh wuuuuu never give up
Suru baba iwa ni o, tepa moshe

Encourage yourself, make you no dey discourage yourself
As you dey hustle dey use the believe
wey you get in yourself to build yourself
O mo mo ma shere o, padi mi no delay o,
Anything you do you gat to be deeper than yourself, me I say

Ahhh ehhhh, ahhh ehhhh aiye ma le (oro aye su mi o)
Ahhh ahhh, aiye soro (you gat to hustle for yourself)
Life don give me so many reason wey me I suppose to give up oh
Life don give me so many reasons but me I no go give up oh

Encourage yourself, make you no dey discourage yourself
As you dey hustle dey use the believe
wey you get in yourself to build yourself
O mo mo ma shere o, padi mi no delay o,
Anything you do you gat to be deeper than yourself, me I say eeee

A c.g.p thing from the west o, benjidi,



Credits
Writer(s): Vernal Newman, Mark Dyer
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link