Ifegadinma

Ya kpotuba
Ya kpotuba
Ya kpotuba
Ya kpotuba
Ya kpotuba
Majik, onye igba
Everybody get wetin wey dey worry them
Everybody get wetin wey dey stress them
Onye obula get wetin beat their obi gbim gbim gbim
Gbim gbim gbim iyee
Some days o na-adi ka i putalu olili
Some days o na-adi ka i putalu nkiili
Some days o na-adị ka i putalu oginidi oh
So many people stuck in their own melancholy oh wo wo
No matter what try to keep your positivity oh
I really find peace when I dey with family oh
My obikality is my chukwukality
O gbajuo doro me I start to pray for energy oh lo lo
Mind wetin you tell yourself
Nwanne make you mind wetin you yarn yourself
Okwa onye kwelunu chi ya ekwelu
I nugokwo?
Vibe
No matter where you dey for life
No matter where you dey tonight oh
Ifegadinma oh, brother
Ifegadinma oh
No matter where you dey for life
No matter where you dey tonight oh
Ifegadinma oh, sister
Ifegadinma oh
Ifegadinma
I ga ebu uzo kwete we tinye olu na-alu
O ga abalu gi
Some days you find yourself be like say you dey for Spain
But you know say the S is silent oh
Some days e be like say
You no fit work your brain
But matakwana Chineke is present oh
Okwa mu na chim so
Okwa mu na chim so
Any place me I enter say the grace follow go
I see my people praying for a better tomorrow
So many people craving for a life without sorrow
Iye
Anyhow e be make you no off yourself
Abobby make you stand up oh
No give up oh, mpa
Ifegadinma
No matter where you dey for life
No matter where you dey tonight oh
Ifegadinma oh, brother
Ifegadinma oh
No matter where you dey for life
No matter where you dey tonight oh
Ifegadinma oh, sister
Ifegadinma oh
Obi ga esi gi ike
I na - anu?
Hehehehehe
East odogwu
Na am
Ifegadinma oh brother
Ifegadinma oh
Ifegadinma oh sister
Ifegadinma oh
Ifegadinma oh mummy
Ifegadinma oh
Ifegadinma oh mpa
Ifegadinma oh
Hehehe
Ise
Ise
Ise
Ise
Ise
Vibe!
Eastern



Credits
Writer(s): Chiekezie Umeh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link