One Chance

Because you came in with your boyfriend
And with your water bambam
I dey talk to you now you Dey feel special

How many times? How many times?
When I dey call you for dance
You go think say man be one chance oh

How many times? How many times?
When I dey ask you for dance
You go think say man be one chance oh

Okwa makaego whey you Dey rush?
How much is it that you want?
I want to know oo oo
Yokokoko oh
Abi na Gucci wey you like
I go buy two
Abi na Prada wey you want
I go buy two
I want to know oo
And another 2
Yokokoko oh oh oh oh oh

Because you came in with your boyfriend
And with your water bambam
I dey talk to you now you Dey feel special

Omo see gobe
As blacksheep wale
She com dey tell me
(She forget her boyfriend)
(She forget her boyfriend)

Omo see gobe
As blacksheep wale
She com dey tell me
(She forget her boyfriend)
(She forget her boyfriend)

If na fine you fine
You no fit fine pass
You no fit pretty pass
You no fit try pass my mama
Dem never born you well

If na fine you fine
You no fit fine pass
You no fit pretty pass
You no fit try pass my mama
Dem never born you well

Girl I love the way you do
Little things wey you dey do
Girl your body elele mama
This beat is dominion

Girl I love the way you do
Little things wey you dey do
Girl your body elele mama
This beat is dominion

Because you came in with your boyfriend
And with your water bambam
I dey talk to you now you Dey feel special

Omo see gobe
As blacksheep wale
She com dey tell me
(She forget her boyfriend)
(She forget her boyfriend)

Omo see gobe
As blacksheep wale
She com dey tell me
(She forget her boyfriend)
(She forget her boyfriend)

If na fine you fine
You no fit fine pass
You no fit pretty pass
You no fit try pass my mama
Dem never born you well

If na fine you fine
You no fit fine pass
Dem never born you well rara



Credits
Writer(s): Oluchukwu Ejimbe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link