Novocaine (feat. Bernie Rax & Monty Rax)

Yah yah yah yah...

Know that diamonds last forever
So baby jeje love me tender
Make you dey under my umbrella
It go be only you I cover
I want to feel your body (body)
I want to feel your body close to me
I want to call you honey (honey)
I want to call you honey trust in me

Give me love, overdose like novocaine
Never do you rough, you know I no be Bruce Wayne
I go show you off, baby na you be my main
You be my true love, forget about Maryjane

What have you done done done to me (now)
My baby hold on onto me (tight)
What have you done done done to me (now)
My baby hold on onto me (tight)

She said who am I
I said I'm that guy
Wey go give you banana
Be the apple of your eye
She got an attitude with a smiley face
Another man dey fuck am while another man dey run the race
I been dey trip but she no quickly get the hanz
I shoot my shot she let it go over the bar
She dey put me for lockup because I no get the bar
As I dey match am go forward she dey put am for reverse
I no go mind to befriend her
No go mind to be killer
Striker wey turn defender
Your Mr. Right ni88a
It get wetin I dey find, Please be mine
It get wetin you dey carry for behind
And I no go waste your time, please decide
Cos I no know wetin you carry for mind
But i no go be the ni88a wey go jonze
I swear to God when time don reach I go propose

Give me love, overdose like novocaine
Never do you rough, you know I no be Bruce Wayne
I go show you off, baby na you be my main
You be my true love, forget about Maryjane

What have you done done done to me (now)
My baby hold on onto me (tight)
What have you done done done to me (now)
My baby hold on onto me (tight)



Credits
Writer(s): Chukwudalu Azubugwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link