Rora

Erima do you want me
Omoge wa jo
Baby so Ngbo mi
I give you silver and gold
I know you like it in the morning (Jor jor jor)
Something many don't know
So baby Sunmo mi ah
Plenty dollar for you

Omoge you Bakka be like gorodom
Dem go charge you for overload
My baby no dey borrow pose
Pass me the choco make I jonze oh yeah

Oya denge pose
Baby sunmo bi je kajo
Jama lole ati close
You give me plenty overdoes

Oya sweety RORA
Auntie RORA
Semi RORA
Pami RORA
Hmmmmmm
RORA
Sweety RORA
Auntie RORA
Semi RORA

When I see you girl, You burst my head o
I say you burst my head, My head o
I no go ever leave you girl, You dey my head
You dey my head, You dey my head o

It's 5'O clock in the morning
All I think is you b, you gat me feeling funny
Like na April fool
I don't mind to be one and only
The one wey go dey love you all night
I no dey go anywhere joor
Mo fe kọ ile sibe
Joor mo fe ta tan sibe
Mo fe kọ ile sibe joor
Jor mo fe ta tan sibe

I no dey go anywhere joor
Mo fe kọ ile sibe
Joor mo fe ta tan sibe
Mo fe kọ ile sibe joor
Jor mo fe ta tan sibe

Oya sweety RORA
Auntie RORA
Semi RORA
Pami RORA
Hmmmmmm
RORA
Sweety RORA
Auntie RORA
Semi RORA

When I see you girl, You burst my head o
I say you burst my head, My head o
I no go ever leave you girl, You dey my head
You dey my head, You dey my head o



Credits
Writer(s): Samuel Ojo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link