Body

Hmmm
Judo, you know

Say e don tey wey you call me baby
Ye
You're on your own now, shebi?
Ye
You say you single and you want to mingle
You don't want to be my lady
Ye

Me say, hello pretty missy, me desire
Know say when the killamity dire
You know me nuh ever fit to tire
Me nuh fit deny her
You be the oxygen to my fire

Omo dis your body eh
See body eh
See body eh, mogbe
E dey for your body
Let me tell you something
E dey for your body

Omoge dis your body eh
See body eh
See body eh, mogbe
Killing everybody
Keep a little secret
E dey for your body, eh
Eh eh eh eh eh

Omode lomo de lomo
De lomo yen
Omode lomo de lomo
De lomo yen
Omode lomo de lomo
De lomo yen
Omode lomo de lomo yen

Girl, ain't no reason you can't call my phone

Omode lomo de lomo
De lomo yen
Omode lomo de lomo
De lomo yen
Omode lomo de lomo
De lomo yen
Omode lomo de lomo yen

Girl, ain't no reason you can't call my phone
Been thinking bout you, girl
Like all night long
I got your number up on speed dial
It's too easy for me to retry you
Yeah yeah

Girl you know you more than them
Girl you murder dem
It's the reason why I just can't get over you
I just can't get over you

Cause omo this your body eh
See body eh
See body eh eh eh
Baby, this your body
You go killi person
Baby, this your body

Omoge dis your body eh
See body eh
See body eh, mogbe
Killing everybody
Keep a little secret
E dey for your body, eh

Me nuh like it when you do like say
Na only me dey corny
No dey do like say
You no send anybody, shebi you know say
Na only me wey sabi to dey do your body naughty
Naughty

Do like say
Na only me dey corny, no dey do like say
You no send anybody, shebi you know say
Na only me wey sabi to dey do your body naughty
Naughty

Omode lomo de lomo
De lomo yen
Omode lomo de lomo
De lomo yen
Omode lomo de lomo
De lomo yen
Omode lomo de lomo yen

Omode lomo de lomo
De lomo yen
Omode lomo de lomo
De lomo yen
Omode lomo de lomo
De lomo yen
Omode lomo de lomo yen



Credits
Writer(s): D. Davies
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link