Badder dan
Aeroplane o'dabo
Bami k'iya mi eleko
(Oba hancka leleyi oo)
(Oko awon omoge)
See me I no wan misbehave oh
Make I no go pass my lane oh
Cos na you dey burst my brain oh
You dey make me go insane oh
Odikwa kakaraka
Make we go connect oh
Killing dem patapata
My baby correct oh
Odikwa kakaraka
My baby finesse oh
Killing them patapata
With no regret oh
Cos!
Ain't nobody badder than
(YCEE) Why I see you like Jagaban
Sexy hot no be harmattan
Oya come fast like Ramadan
Ain't nobody badder than
(YCEE) Why I see you like Jagaban
Respect for oga madam
Oya komole k'ode dab
Aeroplane o'dabo
Bami k'iya mi eleko
Aeroplane o'dabo
Bami k'iya mi eleko
See me I go work to make this paper
So I go ball you like a player
Serve you everything you want like a waiter
E go happen sooner or later
Odikwa kakaraka
Make we go connect oh
Killing dem patapata
My baby correct oh
Odikwa kakaraka
My baby finesse oh
Killing them patapata
With no regret oh
Cos!
Ain't nobody badder than
(YCEE) Why I see you like Jagaban
Sexy hot no be harmattan
Oya come fast like Ramadan
Ain't nobody badder than
(YCEE) Why I see you like Jagaban
Respect for oga madam
Oya komole k'ode dab
Aeroplane o'dabo
Bami k'iya mi eleko
Aeroplane o'dabo
Bami k'iya mi eleko
See my baby
A jo ma logba baby eh
Oh my lady
A jo ma logba baby eh eh
See my baby
A jo ma logba baby eh
Oh my lady
A jo ma logba baby eh eh
Bami k'iya mi eleko
(Oba hancka leleyi oo)
(Oko awon omoge)
See me I no wan misbehave oh
Make I no go pass my lane oh
Cos na you dey burst my brain oh
You dey make me go insane oh
Odikwa kakaraka
Make we go connect oh
Killing dem patapata
My baby correct oh
Odikwa kakaraka
My baby finesse oh
Killing them patapata
With no regret oh
Cos!
Ain't nobody badder than
(YCEE) Why I see you like Jagaban
Sexy hot no be harmattan
Oya come fast like Ramadan
Ain't nobody badder than
(YCEE) Why I see you like Jagaban
Respect for oga madam
Oya komole k'ode dab
Aeroplane o'dabo
Bami k'iya mi eleko
Aeroplane o'dabo
Bami k'iya mi eleko
See me I go work to make this paper
So I go ball you like a player
Serve you everything you want like a waiter
E go happen sooner or later
Odikwa kakaraka
Make we go connect oh
Killing dem patapata
My baby correct oh
Odikwa kakaraka
My baby finesse oh
Killing them patapata
With no regret oh
Cos!
Ain't nobody badder than
(YCEE) Why I see you like Jagaban
Sexy hot no be harmattan
Oya come fast like Ramadan
Ain't nobody badder than
(YCEE) Why I see you like Jagaban
Respect for oga madam
Oya komole k'ode dab
Aeroplane o'dabo
Bami k'iya mi eleko
Aeroplane o'dabo
Bami k'iya mi eleko
See my baby
A jo ma logba baby eh
Oh my lady
A jo ma logba baby eh eh
See my baby
A jo ma logba baby eh
Oh my lady
A jo ma logba baby eh eh
Credits
Writer(s): Stephen Babarinde
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.