Tonight - Freestyle

Its Joel on the beat

Come on (Cobby dollar on the track)
The King Is here
Ebukizu

I say 1,2,1,2
Baby would you come through
Come to me and I'll give you so much loving
Island,Mainland I go show you lagos
Me and you we were born on August
Conscious? Of the fate between us?
So forget about the distance between us
For the very first day that I heard you talk
Baby girl I Swear you dilute my brain
Fuck all these man dem men dem all of dem na haters(ah)
Dem no wan see us together
Dey talk say Naija no fit marry Arabian
Abeg baby girl I say make you no mind dem
I go come for you I go show you love
I go make you smile if you give me chance
I will kiss you dear I will show you love
Girl I swear

Make you give me your love tonight
And I will smile for you
I go always dey for you
I will always die for you
If you give me your love tonight
See I no go let you go
I go always dey for you
I will always smile for you
Give me your love tonight
See I no go run away
I go always treat you right
I will always stay for you
Would you give me your love tonight?
Would you give me your love tonight?

Attitude



Credits
Writer(s): Ebuka Solomon Uwaga
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link