Hard Times
Ay, Mizzy Banks noni
I hope you're listening
It's Large beats
Hard times, ay
Those are guidelines, woo
Let me tell you what it really feels like
After all the rapping and rapping I fit get few likes
But still yet I dey believe baba God dey my own side
As an innocent boy wey I suppose don chop life
For my own side, life no soft e no be Westlife
Every day I run to studio just to make a hit song
I no say the money go come but, make e no take Long
Oluwa, Oluwa carry me along oh
For the street wey we dey, it is very very tough oh
I need the money wey go make my mumsy still dey shout oh
Wey go make my pupsy see me echo Mizzy Banks oh
Abeg Baba God ay, make you set my compass
For the money matter see your boy no want to come last
Nah when you dey broke good morning go turn to how far
Two seconds your tight padi go turn olopa
Say the street is strong
Say the street is strong
If you strong, If you strong you can be the Governor
You can be the Governor oh, oh
Say the street is strong
Say the street is strong
If you strong, If you strong you can be the Governor
You can be the Governor oh, oh
Mama call me Mizzy Banks no money for school fees
I no need to reason much
Because that is what the truth is
Life no be like movies
If nobody snap you pics
Gather together make you snap yourself a selfie
Poverty, poverty, poverty no be thy portion
If to say poverty nah belle I for don do abortion
Life is like a riddle, I'm born ready to play it
If this money nah medicine, I'm fucking an addict
Sleepless night upon sleepless night my manchi I dey Google oh
Hustle just to cash out
My finger don get muscle oh
God time is the best oh
God time is the best oh
E no mean say I go sit down for my house dey rest oh
They said nah wetin you believe in
Naim go dey favour you
I dey try to push my hustle like
Pregnant woman for labour room
Too much thinking for my head dey turn my hair to dreadlock
As long as I dey breathe Lord me I no fit give up

Large beat on the Mix

Credits
Writer(s): Moses Isaac
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.