All Of A Sudden

Call me yo yo yo
Killer pon this one

Client wey go bless no go stress you (Laye)
Make you let no one oppress you
Yes! I understand wetin dey vex you
Shey na because say your paddy too dey shenk you
Wawawa
See dem no dey whine to my baseline
Just like shoe polish everybody want shine
Only Jah no the right time
So I tell my brudda man make he calm down... (Rarara)

Shebi dem dey make mouth
As we dey hustle we dey pray make we Cashout

And if E dey sweet for your own side
Brother do things on a low No dey Rough mouth

All of a Suh
All of a suh
All of a Suh suh suh suh suh
All of a suh

All of a Suh
All of a suh
All of a Suh suh suh suh suh
All of a sudden

I Jam my blessings
I don dey see fine fine ladies (Ah ahhhh)
She keep pop body
Ibadi too much omo mapami (Ah ahhhh)

All of a Suh
All of a suh
All of a Suh suh suh suh suh
All of a suh

All of a Suh
All of a suh
All of a Suh suh suh suh suh
All of a sudden

Small money see the popo
Now dem dey hear the boy for Igboro
How the money enter now dey don't know
Hmm when me wake inna bless
Yes I'm blessing

My wallet so Big o
Wallet so Big E dey Sag my jeans
Me pull up inna new Bentley
Me gya dem dey whine dey want romantic

Enterna! Me wanna enterna
The wey you do me last night make me kwanana
Oh baby come now now
Ikebe ohun shanor
We go dance skeleba
We go dance pana

Yeah!
Baby yi bad oo
Wetin you do me E be like say I'm loosing control
Sisi baby Caro
Ye! Be punctual sho ma te le Killer Yo!

My wallet so Big o
Wallet so Big E dey Sag my jeans
Me pull up inna new Bentley
Me gya dem dey whine dey want romantic

All of a Suh
All of a suh
All of a Suh suh suh suh suh
All of a suh

All of a Suh
All of a suh
All of a Suh suh suh suh suh
All of a sudden dden dden din
Olowo yen lo di di di di



Credits
Writer(s): Habeeb Adeshinor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link