My Muse

Ta da da da daa da da daa da
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah Ipappi
Lordi have mercy mercy, mercy
Mercy yeah yeah
If I say I love you girl I mean it from
The bottom of my heart, yeah yeah
Make you never change on me I love
You just the way you are, aw yeah
You be my foundation when you no
Dey things dey fall apart
Say you the baddest by far
Inna the night time shey you be my
Star
Yeah yeah yeah
Girl ah you wey make me feel
Something that mi never felt with no
Other girl before
This one a nuh summer fling more
Like a forever ting for your love haffi
Go to war

Baby you dey give me melodies o
You're my muse anytime I write
Shey you be the reason I dey sing suh
Ta da da da daa da
Baby you dey give me melodies o
You're my muse anytime I write
Shey you be the reason I dey sing
Suh, whoa
Ta da da da daa da
She alone ah love me better
Pon di dance floor she ah wine it Better
Ah you deserve the crown pretty
Cinderella
You know mi nah lef me forever
Deyah
Deyah for ya
Me nah pree nobody but you
A suh mi sing this song for you
And I don't care wetin dem go talk I
Promise Imma stick to you like glue
Girl ah you wey make me feel
Something that mi never felt with no
Other girl before
This one a nuh summer fling more
Like a forever ting for your love haffi
Go to war

Baby you dey give me melodies o
You're my muse anytime I write
Shey you be the reason I dey sing suh
Ta da da da daa da
Baby you dey give me melodies o
You're my muse anytime I write
Shey you be the reason I dey sing
Suh, whoa
Ta da da da daa da
Ta da da da daa da
Ta da da da daa da

Girl ah you wey make me feel
Something that
Mi never felt with no other girl
Before
This one a nuh summer fling more
Like a forever ting for your love haffi
Go to war
Baby you dey give me melodies o
You're my muse anytime I write
Shey you be the reason I dey sing suh
Ta da da da daa da
Baby you dey give me melodies o
You're my muse anytime I write
Shey you be the reason I dey sing
Suh, whoa
Ta da da da daa da
Ta da da da daa da
Ta da da da daa da



Credits
Writer(s): Prince Fosu, Earl Owusu Ansah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link