Hustle
Ma sun
Hustle
Ma sun
Hustle
Smartrhap
Shoti ye e bayi
Ose
Them say me I get the vibe them say me I get the energy
Moti mule pelu wealth now poverty is my allergy
Hustle bruh
Make your girlfriend no go follow alhaji
Ibi toba tin su gbe lappy e loju ese kotaji
Hustle make your pikin no go face Wetin you face
Remember when you got no food to eat
Oje Ranti broke days
Tepa mose koma relent and pray for better days
Give your life a meaning make you give poverty the full space
Awa laman sun last awa laman kokoji
We bombing every site silver spoon yen lafe kokoji
Sleepless night don turn to hubby we hustle to feel fly
No be by who sabi pass na grace we de use fly
Mmm more money must be made
That's the new code
Hustle to get yours
If you no get money u no fit feel bold
Right now I'm looking for the root of all evil which is money
That's why I gotta wake up all night even till morning
I wanna lay my legacy I'm writing down the prophecy
So my pikin go de happy
So that me self go de happy
Grandpa no get papa no get
If I no get I don sin
My eye red Witt chase
I no de think of other things
Na only me know Wetin I de face
Not to talk of other bills
If you don't know before I'll let you know today
That suffering kills
Smartrhap
Shoti ye e bayi
Oseeee

Credits
Writer(s): Adeosun Smart
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.