Agenda
Real
Uch'barz
Emi I be pastor
For a long time I dey pray for my matter
And I no be santa
I gat plenty plenty problem and
E no sweet like fanta
E no sweet like fanta
But still me I want to enjoy life
Make I no kill myself make I no kpai
Make I chop nkwobi make I drink life
Uhmmm me I zoom please no bad vibes
Cos Life e sweet pass chito
So pass the liquor
Girl them bigger
I like them thicker
Life na action bitters
E dey make me dey ginger
Still dey make me wanna coolie down
No go spoil the agenda
Me wan fuck me no want love
Me wan fuck me no want love
No go spoil the agenda
Me wan fuck me no want love
Me wan fuck me no want love
Man I be the manny wey your girlie girlie bin dey talk about
Everytime me I top chats
Them know sey me I be the smallie bobo wey
All demma biggie mamas running to for likkle touch touch
I drink make I dey think well
As I getti problem me nor fit to sleep well
Dem sey make I sell my soul man no go fit sell
Wetin this my eye don see man no go fit tell
Uhmmm ah
But still me I want to enjoy life
Make I no kill myself make I no kpai
Make I chop nkwobi make I drink life
Uhmmm me I zoom please no bad vibes
Cos Life e sweet pass chito
So pass the liquor
Girk them bigger
I like them thicker
Life na action bitters
E dey make me dey ginger
Still dey make me wanna coolie down
No go spoil the agenda
Me wan fuck me no want love
Me wan fuck me no want love
No go spoil the agenda
Me wan fuck me no want love
Me wan fuck me no want love
Uch'barz
Emi I be pastor
For a long time I dey pray for my matter
And I no be santa
I gat plenty plenty problem and
E no sweet like fanta
E no sweet like fanta
But still me I want to enjoy life
Make I no kill myself make I no kpai
Make I chop nkwobi make I drink life
Uhmmm me I zoom please no bad vibes
Cos Life e sweet pass chito
So pass the liquor
Girl them bigger
I like them thicker
Life na action bitters
E dey make me dey ginger
Still dey make me wanna coolie down
No go spoil the agenda
Me wan fuck me no want love
Me wan fuck me no want love
No go spoil the agenda
Me wan fuck me no want love
Me wan fuck me no want love
Man I be the manny wey your girlie girlie bin dey talk about
Everytime me I top chats
Them know sey me I be the smallie bobo wey
All demma biggie mamas running to for likkle touch touch
I drink make I dey think well
As I getti problem me nor fit to sleep well
Dem sey make I sell my soul man no go fit sell
Wetin this my eye don see man no go fit tell
Uhmmm ah
But still me I want to enjoy life
Make I no kill myself make I no kpai
Make I chop nkwobi make I drink life
Uhmmm me I zoom please no bad vibes
Cos Life e sweet pass chito
So pass the liquor
Girk them bigger
I like them thicker
Life na action bitters
E dey make me dey ginger
Still dey make me wanna coolie down
No go spoil the agenda
Me wan fuck me no want love
Me wan fuck me no want love
No go spoil the agenda
Me wan fuck me no want love
Me wan fuck me no want love
Credits
Writer(s): Peter Imo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.