Shoot

Only you my boo
Can make me go down on my two's
Only you my boo
I'll take a bullet for you

So I met this shorty backstage at a show
Girl so fine with a smile that glow
Im like excuse me ma but how you take fine like so
Dey m olukwa girl dont take my heart and go
Can we please talk for a minuite
They say that love is blind but with you i can see it
Hope sey you no mind that i'm all up in my feelings
But the way you got me feeling
I beg you no Shoot me

Boy if you move I go shoot, believe me the way I dey look
Follow my heart I dey go, you know sey half of the Ghana must go
You know if you move I go shoot, believe me the way I dey look
Follow my heart I dey go, my heart got me set for go

Wait
Babe slow your roll shey na first class tinz anywhere make we go
We go fly emirate sky lounge no debate
All this other kpekus none of them be ur mate
Trust
Trust me when I say no pull that trigger
Come here come relate lets all take a breather
Forget Angelina wey dey claim my Lova
And even Carolina na so so wahala
Forget Amina or Halima or Fatima or Aisha
Omo i need ur love
That much i don figure its time for a change
And this time i really mean am

Boy if you move I go shoot, believe me the way I dey look
Follow my heart I dey go, you know sey half of the Ghana must go
You know if you move I go shoot, believe me the way I dey look
Follow my heart I dey go, my heart got me set for go

Hey mama, mama, mama
I go shoot a man down
I go shoot a man down
I go shoot a man down
Hey papa, papa, papa
I go shoot a man down
I go shoot a man down
I go shoot a man down

Girl I remember we used to ride together
Them sunny days we dey shine together
When the wind blows baby we go fly together
Now the storms here make we ride this one together
I know i did you wrong with my ways
Never thought e go bring you so much pain
Now im lost and alone stuck in a phase
Of how to get you back in my arms once again
So once again
Im really sorry for all the lies (All the lies)
For all the times that i made you sad (You made me sad)
Lonely nights that i made you cry (You made me cry)
And for the way that i broke your heart

Boy if you move I go shoot, believe me the way I dey look
Follow my heart I dey go, you know sey half of the Ghana must go
You know if you move I go shoot, believe me the way I dey look
Follow my heart I dey go, my heart got me set for go

Hey mama, mama, mama
I go shoot a man down
I go shoot a man down
I go shoot a man down
Hey papa, papa, papa
I go shoot a man down
I go shoot a man down
I go shoot a man down



Credits
Writer(s): Tyoer Tersoo Ashiekaa
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link