Omo Ologo
No Dey wonder why I say I be omo ologo
The greater One lives inside of me, oh yeah
I can do anything and everything cos' He says that I can
You see I no be just an ordinary man
Because when a star rise you no fit hide am
It shines bright and you no fit deny am
Cos e glow, cos e dey glow oh
And when e dim e go shine again tomorrow
Emi Omologo logo oh
No Dey do like say you no know oh
I be the son of the Lion and the seed of Jacob
Abi you no know oh?
Emi omologo Emi
E no good say man pikin no know em identity
Cos Wetin you go be nah the product of the knowledge of who you be
Make you no let no let anybody to tell you nothing
You be who God say you be oh ho brethren
When a star rise you no fit hide am
It shines bright and you no fit deny am
Cos e glow, cos e dey glow oh
And when e dim e go shine again tomorrow
You be omologo logo oh
No Dey do like say you no know oooh
I be the son of the Lion and the seed of Jacob
Abi you no know ooooh!
Emi Omo Ologo
You no fit talk say you no know us
You no dey see the logo?
If you can't see the big picture well I Hope you get the photo,
If not so uhmmmmm
You gats check your eye be like you get Apollo
Because I am One of a kind
There'll never be another me in another life
I'm something like a mirage
Cos the Most High lives inside of me
This one no be eulogy, I carry Him inside of me
I'm that large.
I am who the I AM says that I am
See the IMEI, I am He
In whom the I AM is pleased in,
I am the glorious one check the Brochure
Emi Omologo

Credits
Writer(s): Benjiszzy Zaakii
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.