20-10-20 (Lekki Massacre)
Gad The Screamer... Odogwu.
Ojokpor government (×8)
That year wey dem born me
Somebody tell me say
I be the leader of tomorrow
This year the matter tire me
So I talk say make I try
To secure that tomorrow.
But the politician, e no like am
You fight for your right
E no like am.
The people wey go vote
E go bribe dem
After they done vote
You no go sight am
But the politician, e no like am
You fight for your right
E no like am.
The people wey go vote
E go bribe dem
After they done vote
You no go sight am (...×2)
But the one wey pain me pass
Na say dem lie, about 20-10-20
20-10-20
And the one wey pain me pass o
Na say dem lie, about 20-10-20, aha
20-10-20
Ndi aru ala, (Oma galu ha)
Ndi okwu ashi, Oma galu ha
Ndi ogbu ochu Oma galu ha
Ndi obiakpor, mana oma galu ha.
Ndi aru ala, (Oma galu ha)
Ndi okwu ashi, Oma galu ha
Ndi ogbu ochu Oma galu ha
Ndi obiakpor, mana oma galu ha.
Make I take you back to Lekki
As dem lie,
As you dey see dem lie,lie,lie
Make I tell you wetin
Happen for Lekki
See dem dey lie,
As you dey see dem lie,
Dem dey lie lie,lie
Soldier go kill our people.
But dem say dem no call soldier
Una say make dem shoot our people.
But una say dem no call soldier
Na who come wear the khaki?
CNN go tell them
Na who come wear the khaki o?
CNN go tell them
But the one wey pain me pass
Na say dem lie, for 20-10-20
And the one wey pain me pass oooh!
Na say dem lie, about 20-10-20, aha
20-10-20
Ndi aru ala, (Oma galu ha)
Ndi aru ala, (Oma galu ha)
Ndi okwu ashi, Oma galu ha
Ndi ogbu ochu Oma galu ha
Ndi obiakpor, mana oma galu ha.
Ojokpor government (×9)
Oma galu ha, èh!
Ojokpor government (×8)
That year wey dem born me
Somebody tell me say
I be the leader of tomorrow
This year the matter tire me
So I talk say make I try
To secure that tomorrow.
But the politician, e no like am
You fight for your right
E no like am.
The people wey go vote
E go bribe dem
After they done vote
You no go sight am
But the politician, e no like am
You fight for your right
E no like am.
The people wey go vote
E go bribe dem
After they done vote
You no go sight am (...×2)
But the one wey pain me pass
Na say dem lie, about 20-10-20
20-10-20
And the one wey pain me pass o
Na say dem lie, about 20-10-20, aha
20-10-20
Ndi aru ala, (Oma galu ha)
Ndi okwu ashi, Oma galu ha
Ndi ogbu ochu Oma galu ha
Ndi obiakpor, mana oma galu ha.
Ndi aru ala, (Oma galu ha)
Ndi okwu ashi, Oma galu ha
Ndi ogbu ochu Oma galu ha
Ndi obiakpor, mana oma galu ha.
Make I take you back to Lekki
As dem lie,
As you dey see dem lie,lie,lie
Make I tell you wetin
Happen for Lekki
See dem dey lie,
As you dey see dem lie,
Dem dey lie lie,lie
Soldier go kill our people.
But dem say dem no call soldier
Una say make dem shoot our people.
But una say dem no call soldier
Na who come wear the khaki?
CNN go tell them
Na who come wear the khaki o?
CNN go tell them
But the one wey pain me pass
Na say dem lie, for 20-10-20
And the one wey pain me pass oooh!
Na say dem lie, about 20-10-20, aha
20-10-20
Ndi aru ala, (Oma galu ha)
Ndi aru ala, (Oma galu ha)
Ndi okwu ashi, Oma galu ha
Ndi ogbu ochu Oma galu ha
Ndi obiakpor, mana oma galu ha.
Ojokpor government (×9)
Oma galu ha, èh!
Credits
Writer(s): Gad Odogwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.