Ogbologbo

Ogbologbo bad
Ogbologbo mad
Ogbologbo sharp
Ogbologbo no Dey fear
Ogbologbo smart
Ogbologbo crack
Ogbologbo ras (Ayy)
Ogbologbo no Dey send (No Dey send)

Ogbologbo bad
Ogbologbo mad
Ogbologbo sharp
Ogbologbo no Dey fear
Ogbologbo smart
Ogbologbo crack
Ogbologbo ras (Ayy)
Ogbologbo no Dey send (No Dey send)

True talk
Man I just found my tutor
Mandem pull up their shank
Mandem bloody ready to pull up
Man I call all my crew
Man I just wanna kush
Man if e no be you
Wetin I for do
Cause I run a man down in my airforce
Dem man tryna face us
Involve wetin involve us
Mix me the CJ and alomo
No forget the drugs and stuffs
Ogbologbo no Dey take 2 shot
If na too knack na kpakurumo
With the girls wey dey sweet like agbalumo
Au revoir
My man no loose guard
Dem always with shanks
Dem follow your hands
If na to fight na die
Ogbologbo run dem mad
Ogbologbo bad like that
Ogbologbo no Dey cap

Ogbologbo bad
Ogbologbo mad
Ogbologbo sharp
Ogbologbo no Dey fear
Ogbologbo smart
Ogbologbo crack
Ogbologbo ras (Ayy)
Ogbologbo no Dey send (No Dey send)

Ogbologbo bad
Ogbologbo mad
Ogbologbo sharp
Ogbologbo no Dey fear
Ogbologbo smart
Ogbologbo crack
Ogbologbo ras (Ayy)
Ogbologbo no Dey send (No Dey send)



Credits
Writer(s): Ridwan Oloriegbe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link