Confusion

Yeah Pk
Yeah yeah
It be funny how things gone work out
Even when you no plan oh
I dey try live my life
The best way that I know how to do
But dem bad man know me well
Know say man ah like no trouble
I'm just tryna do the best I can na na
Don't throw no stone no way na na
Na one thing wey them man dem say
What goes around gonna come around
Probably gonna shoot like a boomerang
No stress we go meet for your very next life
If e no be you oh
Na wetin man for do oh
Yeah
Omo you cause confusion
Yeah
Omo you cause confusion
Omo you cause commotion
Well well ima hope up in the benz
Ima put a couple miles on the mufukin benzo
I'm just tryna see your face
And I'm tryna make you smile
And I'm tryna hit the end zone
Tell me what I'm post to do
Just to make you be mine
Just to make you be mine ma
See mama
But it be too late na na na
She been chop me like a fruit cake na na na
She wanna pull me like a suitcase na na na
But a nigga no go fit shake na na na
So me I brush up like a tooth paste na
Pray to God I no go lose faith na
If u wanna check up on my true state na
You fit run it back to canada
Me I no be fool o
No go fit to do o
Yeah
Omo you cause confusion
Yeah
Omo you cause confusion
Omo you cause commotion
Yeah
Omo you cause confusion
Yeah
Omo you cause confusion
Omo you cause commotion



Credits
Writer(s): Prosper Ofikulu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link