Wake Up (feat. Logos olori)
Ohh baby I no go waste your time
I just wanna be just the man for
oh ehh be the best for
be the best for you
Daze Vibe on it
Nah your face i Dey wait for
Anytime you see say I wake up
And am standing next to you
Am standing there for you ahh baby
You need to wake up
Fresh anyhow with no make up baby
You taking over me
You taking over me
Put you on a boat cruise
Go Mada just to see the moon
Then we come back and we banku
Blow shatta for your bundle
Anything Dem like dem name it all
For me you gat it all
Make dem fight Jesus
Baba God ma fo enu won
Dem no fit jump, dem no fit jump oh eh
Nah your face i Dey wait for
Anytime you see say I wake up
And am standing next to you
Am standing there for you ahh baby
You need to wake up
Wake and bake and we lace up
And am taking over you
Girl am taking over you
Taking over taking over
Sweet like guava Ice all over
Gangster lover Indecisive if I'm leaving later
Me and my girl go break border (Yea) And I be needing you more lover
Every nice in the duvet cover
It's vibes on vibes with yemi my lover (Yemi my lover)
You do me things wey Dey make me Dey choko
I Dey show my logo
That is why the people call me logos
Omo ologo
Nah your face i Dey wait for
Anytime you see say I wake up
And am standing next to you
Am standing there for you ahh baby
You need to wake up
Fresh anyhow with no make up baby
You taking over me
You taking over me
Nah your face i Dey wait for
Anytime you see say I wake up
And am standing next to you
Am standing there for you ahh baby
You need to wake up
Wake and bake and we lace up
And am taking over you
Girl am taking over you
I just wanna be just the man for
oh ehh be the best for
be the best for you
Daze Vibe on it
Nah your face i Dey wait for
Anytime you see say I wake up
And am standing next to you
Am standing there for you ahh baby
You need to wake up
Fresh anyhow with no make up baby
You taking over me
You taking over me
Put you on a boat cruise
Go Mada just to see the moon
Then we come back and we banku
Blow shatta for your bundle
Anything Dem like dem name it all
For me you gat it all
Make dem fight Jesus
Baba God ma fo enu won
Dem no fit jump, dem no fit jump oh eh
Nah your face i Dey wait for
Anytime you see say I wake up
And am standing next to you
Am standing there for you ahh baby
You need to wake up
Wake and bake and we lace up
And am taking over you
Girl am taking over you
Taking over taking over
Sweet like guava Ice all over
Gangster lover Indecisive if I'm leaving later
Me and my girl go break border (Yea) And I be needing you more lover
Every nice in the duvet cover
It's vibes on vibes with yemi my lover (Yemi my lover)
You do me things wey Dey make me Dey choko
I Dey show my logo
That is why the people call me logos
Omo ologo
Nah your face i Dey wait for
Anytime you see say I wake up
And am standing next to you
Am standing there for you ahh baby
You need to wake up
Fresh anyhow with no make up baby
You taking over me
You taking over me
Nah your face i Dey wait for
Anytime you see say I wake up
And am standing next to you
Am standing there for you ahh baby
You need to wake up
Wake and bake and we lace up
And am taking over you
Girl am taking over you
Credits
Writer(s): Temitayo Olasunkanmi Kareem, Logos Olori
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.