Say My Name

Let me hear you say
Stoner stoner eh
Can i be your lover lover eh
Let me hear you say
Stoner stoner eh
Can I be your lover lover eh

Am the life of the party
When I enter people ma shouting
I said am the life of the party
When I enter people ma shouting

It was along the morning
Fine boys chilling
I swear no dulling
Everybody get wetin Dey disturb them
Boys with condom
Ready to condemn
I never see the face
Her nyash looks familiar
And am certain the twerking
Go be similar

Make you soji
No Dey carry body
Make you soji
No Dey cat body
Cause I geti love oo
And I get love ooo my baby
Me I go give you money
I go give you love ooo
My baby

Call me stoner stoner eh
Can I be your lover lover eh
Call me stoner stoner eh
Can I be your lover lover eh

Call me a stoner
When I smoke Up my kpo
I feel alright
In no competition with no fucker
So anytime wey you see me just hala
Hala
Stoner stoner
Number 1 in my zone now
Hala stoner stoner
Number 1 in my zone now

Who say we no go make am fire
We must to make am
Who say we no go make am fire
We must to make am

Money go Dey
Ago go Dey
Kudi go Dey
Manya go Dey

Am the man of the year
I no Dey look Uche face
Anytime wey I step ina the place
With my jiggas
We Dey skatter the place
Me no see nobody
Me no send nobody
Me just wanna party hard
And smoke my kpo
And I want them girls too

Am the life of the party
Everyday na to faji
Am the life of the party
Everyday na to faji

Everyday na to faji
Oya make we Dey party

Call me stoner stoner eh
Can I be your lover lover eh
Call me stoner stoner eh
Can I be your lover lover eh



Credits
Writer(s): Morris Martins
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link