Ego (feat. Trygger)

Tea time in ma area
I dey find money
I don get the malaria
Yeah
Hmmmmmm
Virus like bacteria
If alarm don blow
I dey speak in vernacular
I dey speak in vernacular
Yeah
Too Direct
I dey pray make I port
Make I know was sup
I no relent oooo
The sky is the limit
I know for sure
No regret ooo
My eyes e dey chuck
For the pounds and dolls
I just wanna flex you all my haters
In one night

Ego oooooo
Give e me ego ooo
I need some more coins
I need some more coins
Ego
Give e me ego ooo
I need some more coins
I need some more coins
E dey do me like robo robo
Robo make I dance oooo
No do osho free
Brother no do osho free

E dey do me like robo robo
Robo make I dance oooo
No do osho free
Aunty no do osho free
Yeah.

Make I tell you about this life
Wey you never know ooo
Na person wey dey spend the cash
Na him dem dey know oooo ooo eh
If money no dey
Them go dey treat you like trash ooo
Them go collect your wife ooo
Land lord go give you quit notice ooo yeah.

Too direct
I dey pray make Baba God
Bless me ooooooo
No relent oooo
The sky is the limit
I know for sure
I no regret ooo
My eye e dey chuck
For the pounds and dolls
I just wanna flex you all my haters
In one night

Ego oooooo
Give e me ego ooo
I need some more coins
I need some more coins
Ego ooooo
Give e me ego ooo eh
I need some more coins
I need some more coins
E dey do me like robo (Robo)
Robo make I dance oooo
No do osho free (Baby no do osho free)
E dey do me like robo (Robo)
Robo make I dance oooo
No do osho free (Bobo no do osho free)

No dey Hate
Make we gyrate
Like Bill Gate
We get estate
With a big gate

E dey do me like robo robo
Robo make I dance oooo
No do osho free
Aunty no do osho free yeah



Credits
Writer(s): Freda Steffl
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link