Monalisa
Xzel the baddest producer
Boomba!
ABH Sound baby
For every junction and roundabout
Na your matter na your matter them dey talk about eh
Chom-chom them go run their mouth
But me I no send wetin them dey talk eh
See I dey see I no comot eh
If you lock door I dey for gate dey wait
Girl I dey domot dey sing
La so fa mi do re
Oh Monalisa
Oh baby open up make I enter
You're in my heart now and forever
Love you from January to December denge
Oh Monalisa
Oh baby open up make I enter
You're in my heart now and forever
Love you from January down to December oh yeah
Oh Monalisa, denge (Monalisa denge)
Oh Señorita, denge (Señorita, Mamacita denge)
Fine baby, oh Monalisa denge (fine baby girl, oh denge)
Oh Señorita denge (Señorita, Mamacita denge)
Oh lala lala la la
Oh my baby (oh my baby)
My African lady
Nakupenda wewe
Could you tell me nakupenda pia?
Same thing about you
I heard about me
Girl it's not true
Na cock-and-bull
They wanna hurt you
They wanna hurt me
But I got you
See girl I got you yeah (girl I got you yeah)
Many years may fade away (oh fade away)
But my love will stay (oh yeah yeah)
Stumble and fall away (far away)
But know in life we're meant to be together
No mind them
No mind them
This loving no concern them
They want put asunder
Na river-niger go carry them

Fine baby, oh Monalisa denge (pretty baby girl, oh denge)
Oh Señorita denge (Señorita, Mamacita denge)
Oh lala lala la la
Oh my baby
My African lady
Nakupenda wewe
Could you tell me nakupenda pia, eh?
Woos!

Credits
Writer(s): Collins Okoh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.