Fvck Up

She told me you're the fault
I told her you're the fault too
She said I couldn't reason
I told her you're the reason too
So baby where's the focus
I guess you lost your focus too
You know what time will tell
Cos I don't know what else to do
She told me this time
You fucked up
Me no reason you
but this time bae shey you don fuck up
She told me this time
You fucked up
Me no reason you
but this time bae shey you don fuck up
I told her drop the pledges
Shey you no wan gree me talk
You know that all the excuses wey I Dey give no be my fault
See baby you should listen
Attention this attention that
But na me dey call you pass
Yet na you Dey para pass
Shut up shut up I don too hear eh
No talk no talk abeg abeg eh
She told me this time bae
You fucked up
Me no reason you
But this time bae shey you don fuck up
She told me this time bae
You fucked up
Me no reason you
But this time bae shey you don fuck up
Shut up shut up I don too hear eh
No talk no talk abeg abeg eh
Shut up shut up I don too hear eh
No talk no talk abeg abeg eh
Every morning you Dey para
Sey I no Dey send text
Every night you no know sey me I no Dey sleep well
Na only para you Dey para me I don too tire to Dey hear
I just wanna be happy
Not confused not stressed
Peace and harmony Dey pray make God bless
You should let me be save me the distress oh yeah
She told me this time bae
You fucked up
Me no reason you
But this time shey you don fuck up
She told me this time bae
You fucked up
Me no reason you
But this time shey you don fuck up
Shut up shut up I don too hear eh
No talk no talk abeg abeg eh



Credits
Writer(s): Kesandu Amako
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link