Overdose

Hey dear
What's up
With this loving wey you give me
I know
You up
To something best believe me
I'll find out
And when i do
Say i won't let you go go
I won't let you go no
You know i
Wanna be the one for you
And you know what
I'll do anything for you
And it dont matter now
Cause i'm gone too far in love
Hmmm hmmm hmmm
Hmmm hmmm hmmm hmm

Overload
Your body e be overload
Overdose
I taste your love i overdose
If i know
I for no follow dem dey go
Overdose
Your love dey make me overdose
Overload
Your body e be overload
Overdose
I taste your love i overdose
If i know
I for no follow dem dey go
Overdose
Your love dey make me overdose

I no like am
When you tell me go away
I no like am
When i call you no dey pick
I no like am
When you leave me faraway
Let the rhythm play

Overload
Your body e be overload
Overdose
I taste your love i overdose
If i know
I for no follow dem dey go
Overdose
Your love dey make me overdose
Overload
Your body e be overload
Overdose
I taste your love i overdose
If i know
I for no follow dem dey go
Overdose
Your love dey make me overdose

Wait wait wait wait
You know i want you so bad
Oh my darling
This your loving got me high
I want you to know
That i'm down for you
You know how we roll
Wo wo wo woo

Can't get enough
Can't get enough
Of you my baby
I want you more
I want you more
Cannot lie my chargie
No love lost
No love found
When it's you my bae
I want you to know
You smile perfectly

Overload
Your body e be overload
Overdose
I taste your love i overdose
If i know
I for no follow dem dey go
Overdose
Your love dey make me overdose
Overload
Your body e be overload
Overdose
I taste your love i overdose
If i know
I for no follow dem dey go
Overdose
Your love dey make me overdose



Credits
Writer(s): Oluwadamilare Badmus
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link