For You

Ouuu ouuuu, yeah yeah
Sno pon this one
For you (ejinkelele) For you (ejinkelele eh)
For you yeah yeah For you
Girl I love the way you smile
Anything you want I go buy
To be honest I'd do anything for you (bri bam bam)
I no go ever leave your side, tell me wetin dey your mind
Baby you're my ride or die
Give you everything you desire yeah
Love the way you do do do
Everything about you is so new new new
You dey make my heart dey beat
Likey dum dum dum eh Obianuju (Obianuju oo)
Everything about you is so new new new
Girly for your love I go turn mumu
I don't even mind to go fight kung fu for you
Yeah say
I go mad for you, Craze for you
Anything you want I go buy for you
I go dey for you ooo
I go mad for you, Craze for you
Anything you want I go buy for you
I go dey for you ooo
Girl your love don
Dey give me fever Yeah yeaaah (yeah yeah yeah)
E be your body wey make my
Temperature dey rise oo ooo (yeah yeah yeah)
You're my cure, you're my medicine
For your love I go wound person
Girl without your love I be JJC
Your love dey sweet me likey cold Pepsi
Girl you dey my mind
Always hold you down, never leave your side
Till the end of time
Take you to Dubai, me and you feeling alright
You bring nothing but Joy into my life
Girl you dey my mind
Never leave your side, always hold you down
Till the end of time
Take you to Dubai, me and you feeling alright
I'd do anything for you
I go mad for you
Craze for you, anything you want
I go buy for you, I go dey for you oo
I go mad for you
Craze for you, anything you want
I go buy for you, I go dey for you o ooo
(Ejinkelele ejinkelele) ooohh ooo yeaah
(Ejinkelele ejinkelele) oohh oooo
Mad for you
Craze for you
Buy for you
Dey for you oo ooo
Yeah yeah
Sno pon this one



Credits
Writer(s): Saviour Nseobong Okon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link