S.T.M (Share The Money)

Anytime wey the Muller do gbagaun for your account omo bro
We go share the money
We hear say alert don enter no go dey kala
Padi mi we go share the money
Make we party,
Make we flex
We go jolly everyday
We go share share the money
Make the money reach me first oo oh oh
We go party all night
When we share the money
No no no no
Hmm no no no (share the money)
Yeah yeah
Vibration
Causing vibration
Na my music bursting their speaker for station
Location
Send the location
Tell me where you keep the money for your place gan o
Cause wetin I wan see na Money
Me go never take it funny
All what a bad man need is money
I Dey pray make the money plenty for me
Anytime wey the Muller do gbagaun for your account omo bro
We go share the money
We hear say alert don enter no go dey kala
Padi mi we go share the money
Make we party
Make we flex
We go jolly everyday
We go share share the money
Make the money reach me first oo oh oh
We go party all night
When we share the money
No no no no
Hmm no no no
Yeah yeah
Ye ye ye ah
Rasaki don cash out ah ah
Rasaki don cash out
Ye ye
Rasaki don cash out
Omo ase o Lon sun you never hear am
Rasaki don cash out ah ah
Rasaki don cash out
Ye ye
Rasaki don cash out
Omo ase o Lon sun you never hear am
This your attitude de tangkarafang!!!!
Ukarakpa!!!!
Last night I saw Ojuelegba, Eleba!!!!!
Eleda!!!!!
Iyekpa!!!
Iyeda!!!!!
Ilekpa!!!
Anytime wey the Muller do gbagaun for your account omo bro!
We go share the money
We hear say alert don enter no go dey kala
Padi mi we go share the money
Make we party,
Make we flex
We go jolly everyday
We go share share the money
Make the money reach me first oo oh oh
We go party all night, we go share the money



Credits
Writer(s): Sackie, Samijazz, Saraki
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link