Fight for Your Love
Wahala dey
Omo see this fine Pikin
She Cary gobe
Me sef I wan thief That thing
I gas maintain
Cuz I no won receive beating
Hola sensei
Cuz I ready to kpai persin
I they go gym ...I dey go learn karate
I must to fight for your love
I must to fight for your love
I dey go gym... I must learn Kungfu today
I must to fight for your love
I must to fight for your love
Her body na helenle
Her Body na bango
You go Waka go eleme
Or Okokomaiko
No waste ya time
She get element
Her body na helenle
Her body na bango
Baingo
Aha ehe
She wine the waist
From top to down
She fit my specs
Abobi capping careless
- he's capping careless
Abobi capping risky
- he's capping risky
Abobi capping careless
- he's capping careless
Abobi capping risky
- he's capping risky
Shey u know I like you
Go everywhere dey try to find you
Your beauty dey shine from far I sight you
Use my head I no get IQ
Wassup wassup agirl
I love it when u wear bumshot agirl
Dinner date make we take one shot agirl
Even Your smile don dey kill, Gunshot agirl
I wanna know how cool are you
I no like fake girls how true are u?
Come close lemme hug you tight
No worry about me I go love u right
I they go gym ...I dey go learn karate
I must to fight for your love
I must to fight for your love
I dey go gym... I must learn Kungfu today
I must to fight for your love
I must to fight for your love
Her body na helenle
Her Body na bango
You go Waka go eleme
Or Okokomaiko
No waste ya time
She get element
Her body na helenle
Her body na bango
Baingo
Aha ehe
She wine the waist
From top to down
She fit my specs
Abobi capping careless
- he's capping careless
Abobi capping risky
- he's capping risky
Abobi capping careless
- he's capping careless
Abobi capping risky
- he's capping risky
Wassup wassup agirl
I love it when u wear bumshot agirl
Dinner date make we take one shot agirl
Even Your smile don dey kill, Gunshot agirl
I wanna know how cool are you
I no like fake girls how true are u?
Come close lemme hug you tight
No dey worry about me I go love u right
Omo see this fine Pikin
She Cary gobe
Me sef I wan thief That thing
I gas maintain
Cuz I no won receive beating
Hola sensei
Cuz I ready to kpai persin
I they go gym ...I dey go learn karate
I must to fight for your love
I must to fight for your love
I dey go gym... I must learn Kungfu today
I must to fight for your love
I must to fight for your love
Her body na helenle
Her Body na bango
You go Waka go eleme
Or Okokomaiko
No waste ya time
She get element
Her body na helenle
Her body na bango
Baingo
Aha ehe
She wine the waist
From top to down
She fit my specs
Abobi capping careless
- he's capping careless
Abobi capping risky
- he's capping risky
Abobi capping careless
- he's capping careless
Abobi capping risky
- he's capping risky
Shey u know I like you
Go everywhere dey try to find you
Your beauty dey shine from far I sight you
Use my head I no get IQ
Wassup wassup agirl
I love it when u wear bumshot agirl
Dinner date make we take one shot agirl
Even Your smile don dey kill, Gunshot agirl
I wanna know how cool are you
I no like fake girls how true are u?
Come close lemme hug you tight
No worry about me I go love u right
I they go gym ...I dey go learn karate
I must to fight for your love
I must to fight for your love
I dey go gym... I must learn Kungfu today
I must to fight for your love
I must to fight for your love
Her body na helenle
Her Body na bango
You go Waka go eleme
Or Okokomaiko
No waste ya time
She get element
Her body na helenle
Her body na bango
Baingo
Aha ehe
She wine the waist
From top to down
She fit my specs
Abobi capping careless
- he's capping careless
Abobi capping risky
- he's capping risky
Abobi capping careless
- he's capping careless
Abobi capping risky
- he's capping risky
Wassup wassup agirl
I love it when u wear bumshot agirl
Dinner date make we take one shot agirl
Even Your smile don dey kill, Gunshot agirl
I wanna know how cool are you
I no like fake girls how true are u?
Come close lemme hug you tight
No dey worry about me I go love u right
Credits
Writer(s): Duncan Onyedikachi Onyemuwa Jr, Sarah Melkeraaen
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.