TBDK (feat. Sinzu & Erigga)

Chop-Chop-Chopstiix

This beat dey knock, e enter like domot (yeah)
You must to rock and run comot (yeah)
The song e hot like sun comot
Ain't this what you want? Come on, come on (yeah)
This beat dey knock, e enter like domot (yeah)
You must to rock and run comot (yeah)
The song e hot like sun comot
Ain't this what you want? Ayy, come on-

Nigga, they say we too pompous
Like new puff-puff
We get two blockus
Let the truth comot
Nigga act too comport
I no dey do turn up
I always dey my house, Lagos dey too corrupt

I too dey make sense like say I get two ogos
See as my step dey hot, like say my shoe comot
I dey look up to God, like say my roof comot
If shе dey cook jollof, my brother, shoot your shot
Yeah

This bеat dey knock head like it's trendin'-trendin'
They no gat to tell me before I sell my Bentley
My pastor talk say corona na scam
But when I cough small
He no gree to shake my hand

All na hustle, I no dey judge, I no be saint
Get this kind money wey if dem do you panel you go faint
(Will you keep quiet?)
Naija progress na anti-clockwise
But if you wan expose am, dem go say, "My brother, off mic"

This beat dey knock, e enter like domot (yeah)
You must to rock and run comot (yeah)
The song e hot like sun comot
Ain't this what you want? Come on, come on (yeah)
This beat dey knock, e enter like domot (as in)
You must to rock (ah!) and run comot (for real)
The song e hot (ehn-ehn) like sun comot
Ain't this what you want? Ayy, come on, come on

Erigga, how far? M.I, wetin dey sup nah?
Dem cook the beat well-well, I go chop am for supper
Oma ma use in upper, padi mi, no go gock am
Somebody better stop am 'fore dem go call olopka (alaye, stop am!)

First thing first, I'm going to drip pass
Last-last na who plan well, na him go enjoy pass
This beat dey knack like say this beat dey fuck
I no suppose dey curse, but to gives a fuck

(Omo, me no get no money)
I no fit teach etiquette
(E get one girl wey link me)
I buy am cheap air-ticket
(Bad belle wan dey winch me)
But God pass dem
(Shey, no be levels dem dey do sef?)
Ahn-ahn, the blog cast dem

Omo, nobody holy pass, even Jesus been wear slippers
Every stripper get OnlyFans
But dem no dey fuck only fans
Our government officials gan sef dey tear strippers
(I say, "Our government officials gan sef dey knack dem") oja ti burst

Uh, no cap
That's real rap, oh my dear, hommie
Straight facts, stay with big racks, got that bread on
Grind mood, I don't take naps, but I want the fair zone
Even your favourite artiste refers to me as their Big Hom'

This beat dey knock, e enter like domot (yeah)
You must to rock and run comot (yeah)
The song e hot like sun comot
Ain't this what you want? come on, come on (yeah)
This beat dey knock, e enter like domot (yeah)
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot (area, wahala, Warri)
Ain't this what you want? Ayy, come on, come one

See, I dey keke dey go L, Abaga say make I branch
'Cause if I open my mouth like, "Auuch -"
Shit wey go drop fit stain the full industry nicker
Because I good, your fav' dey fear to endorse nigga
Juju wey carry afro wan dance afro-juju

M.I feature me for jam, how e be? Uh-uh
Cockroach wan do TikTok for where foul dey
Google the mugu, Ikuku, people no know where e dey
We need the bar
Yes sir, like Jonathan
Stupid, Bayelsa na Jonathan
M.I the last one we give them, dem never recover
Duvet dey lost? Take this one, take am recover yourself

This beat dey knock, e enter like domot (yeah)
You must to rock and run comot (yeah)
The song e hot like sun comot
Ain't this what you want? Come on, come on (yeah)
This beat dey knock, e enter like domot (yeah)
You must to rock and run comot (yeah)
The song e hot like sun comot
Aint this what you want? Ayy, come on, come on

(Yeah)
(Yeah)

(Yeah)
(Yeah)
(Yeah)
Focus, Focus, Focus (Focus)
(Yeah)
(Yeah)

(Yeah)
(Yeah)
(Yeah)



Credits
Writer(s): Babalola Falemi, Malcolm James Olagundoye, Jude Abaga
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link