Why

I love
Only you
She dey give me that Nintendo
Oh no no
She fine
Oh no no no

Baby come be my onyeoma
Cus of you
Ma nowo tan
You do me things
Wey I no wan judge
Cus of you be my baby boo

Baby come be my onyeoma
Cus of you
Ma nowo tan
You do me things
Wey I no wan judge
Cus of you be my baby boo

Baby why you have been
doing the things do
Say you go tell me that thing
You want
Because of you I dey do
All the things I do
No be lie o

Baby why you have been
Doing the things do
Say you go tell me that thing
You want
Because of you I dey do
All the things I do
No be lie o

No no no no
You have been doing eh
The thing you do
You dey play me
Like I be fool
You come say
I don fall for you
(Fall for you)
Ye ye
Say I be doing the things you do
This love no be only you
Play me like I be fool
I don dey fall for you o

Baby why you have been
Doing the things do
Say you go tell me that thing
You want
Because of you I dey do
All the things I do
No be lie o

Baby why you have been
doing the things do
Say you go tell me that thing
You want
Because of you I dey do
All the things I do
No be lie o

No matter how the jolly dey
She dey nice
When we try do dey
When we party no shekzs
Girl you sabi do
Anything for you my baby
Forget other girls
Na love wey I till wan do
Gimme all your body and soul
Baby Say I go be loving boo
No be lie o

Baby why you have been
doing the things do
Say you go tell me that thing
You want
Because of you I dey do
All the things I do
No be lie o

Baby why you have been
Doing the things do
Say you go tell me that thing
You want
Because of you I dey do
All the things I do
No be lie o

No be lie o
No be lie o



Credits
Writer(s): Samuel Ezeh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link