Made In Ilorin
I started from the Scratch
And am heading to the Top
Nothing can distract me
Cos i ain't stopping now oh Yeah!
Nothing can stop me now oh yeah!
Woni pe kin gboyun lo
Pe kin gbomo bo
Dem say lala mi to loke shebi
Ile de lonbo gana
Shebi ile de lonbo ganna oh ye
Ojulope si oromi de n bo wa Dayo
Very soon Dem go dey ask say Who be that black boy
Who be that Segfranx gan gan Na ye
Made in Ilorin oh
Ilorin oo ye
Made in ilorin Oh uh
Ilorin oh ye
Started in ilorin oh ye
Ilorin oh ye
Blessed in ilorin oh ye
Ilorin oh oh uh yeye
First of all Give God the glory
Cos without him uhn you no go know me
Melo Lara Mi Emi tio mo Anything Ko
If not for my family support where me for dey joor
Everyday when i wake up i dey Pray
Matun kunle nwaju mummy kogbadura fun mi na
Like my mummy use to say
Ma wo Ago alaago sise
Kolo sare lo jump wo high way
Many things happen but my God win o
I go trek to studio just to Songing
Apekotoje No go chop baje Very soon person wey dey Drink garri go soon chop Turkey
Even though am not born great But i go Work hard To become Somebody like Bill gate
Make my own no be sorry case.
Oh ye
Ilorin o oh
Ilorin o yeye
Eh e
Thank you for support oh ye ye
And am heading to the Top
Nothing can distract me
Cos i ain't stopping now oh Yeah!
Nothing can stop me now oh yeah!
Woni pe kin gboyun lo
Pe kin gbomo bo
Dem say lala mi to loke shebi
Ile de lonbo gana
Shebi ile de lonbo ganna oh ye
Ojulope si oromi de n bo wa Dayo
Very soon Dem go dey ask say Who be that black boy
Who be that Segfranx gan gan Na ye
Made in Ilorin oh
Ilorin oo ye
Made in ilorin Oh uh
Ilorin oh ye
Started in ilorin oh ye
Ilorin oh ye
Blessed in ilorin oh ye
Ilorin oh oh uh yeye
First of all Give God the glory
Cos without him uhn you no go know me
Melo Lara Mi Emi tio mo Anything Ko
If not for my family support where me for dey joor
Everyday when i wake up i dey Pray
Matun kunle nwaju mummy kogbadura fun mi na
Like my mummy use to say
Ma wo Ago alaago sise
Kolo sare lo jump wo high way
Many things happen but my God win o
I go trek to studio just to Songing
Apekotoje No go chop baje Very soon person wey dey Drink garri go soon chop Turkey
Even though am not born great But i go Work hard To become Somebody like Bill gate
Make my own no be sorry case.
Oh ye
Ilorin o oh
Ilorin o yeye
Eh e
Thank you for support oh ye ye
Credits
Writer(s): Segun Dosunmu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.