We No Go Gree
Somebody tell them kill us
My people talk
Dem curious
We no do nothing
Dem shoot us
(Tell me wetin we don do)
Somebody tell dem scatter
Buhari no talk for the matter o?
And if you dey run
Make you japa
B'cos we must solve this matter o!
We no gree
Oh we no go gree
We stand on our feet
Say we no go gree
Dem kill our people
we no go gree
We no go gree
Oh we no go gree
We no gree
Oh we no go gree
We stand on our feet
Say we no go gree
Dem kill our people
We no go gree
We no go gree
Oh we no go gree
They start war in my country
Just because we no want sars
(EndSars)
We just want better life
Bloody criminals
(Criminals)
See dem shoot at us
Like say dem no get Family
(Family)
Enu wa o le so nkan ti oju wa ti ri
(Ahh)
Enough is enough
No story, we take it by force
(Take it by force)
All my youth stand up
(Stand up)
This is war It most be won
(wo wo wo won won wo)
No story, no shi shi
We cannot stop
No matter what
It's us against them all
We no gree
Oh we no go gree
We stand on our feet
Say we no go gree
Dem kill our people
We no go gree
We no go gree
Oh we no go gree
We no gree
Oh we no go gree
We stand on our feet
Say we no go gree
Dem kill our people
We no go gree
We no go gree o
We no gree
Oh we no go gree
We stand on our feet
Say we no go gree
Dem kill our people
we no go gree
We no go gree
Oh we no go gree
We no gree
Oh we no go gree
We stand on our feet
Say we no go gree
Dem kill our people
we no go gree
We no go gree
Oh we no go gree
My people talk
Dem curious
We no do nothing
Dem shoot us
(Tell me wetin we don do)
Somebody tell dem scatter
Buhari no talk for the matter o?
And if you dey run
Make you japa
B'cos we must solve this matter o!
We no gree
Oh we no go gree
We stand on our feet
Say we no go gree
Dem kill our people
we no go gree
We no go gree
Oh we no go gree
We no gree
Oh we no go gree
We stand on our feet
Say we no go gree
Dem kill our people
We no go gree
We no go gree
Oh we no go gree
They start war in my country
Just because we no want sars
(EndSars)
We just want better life
Bloody criminals
(Criminals)
See dem shoot at us
Like say dem no get Family
(Family)
Enu wa o le so nkan ti oju wa ti ri
(Ahh)
Enough is enough
No story, we take it by force
(Take it by force)
All my youth stand up
(Stand up)
This is war It most be won
(wo wo wo won won wo)
No story, no shi shi
We cannot stop
No matter what
It's us against them all
We no gree
Oh we no go gree
We stand on our feet
Say we no go gree
Dem kill our people
We no go gree
We no go gree
Oh we no go gree
We no gree
Oh we no go gree
We stand on our feet
Say we no go gree
Dem kill our people
We no go gree
We no go gree o
We no gree
Oh we no go gree
We stand on our feet
Say we no go gree
Dem kill our people
we no go gree
We no go gree
Oh we no go gree
We no gree
Oh we no go gree
We stand on our feet
Say we no go gree
Dem kill our people
we no go gree
We no go gree
Oh we no go gree
Credits
Writer(s): Li2xavage
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.