Peace Of Mind (Virgil Abloh Remix with Fela Kuti)
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
I'm looking for some peace of mind
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, Woah, Woah, Woah!
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, Woah, Woah, Woah!
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
(Water!)
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
(Water!)
Hmm
so many things just dey for my mind o
Hmm
how many happiness man fit to buy o
Hmm
Everyday man need to wake up to hustle
Hmm
But we no dey certain wetin go sup tomorrow, ewe ee.
One bottle Schnapp to cure my craze
One bottle Schnapp to cure my craze
You no fit dey this country wey you no dey craze
Gunshot no let me meditate
Hypertension full the place
People dey die
Police sef they go deny the case
I'm looking for some peace of mind
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, Woah, Woah, Woah!
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, Woah, Woah, Woah!
(Instrument)
Fela's Afrobeat Vibe
Water!
Water e no get enemy
Water!
Blow up some trees tonight
Fela's Afrobeat Vibe continues...
Water!
Water e no get enemy
Water, Water!
Water e no get enemy
(If you fight, Water)
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le
Water!
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
(Water!)
Nobody know wetin I dey see o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
(Water!)
Water!
Water e no get enemy
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
I'm looking for some peace of mind
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, Woah, Woah, Woah!
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, Woah, Woah, Woah!
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
(Water!)
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
(Water!)
Hmm
so many things just dey for my mind o
Hmm
how many happiness man fit to buy o
Hmm
Everyday man need to wake up to hustle
Hmm
But we no dey certain wetin go sup tomorrow, ewe ee.
One bottle Schnapp to cure my craze
One bottle Schnapp to cure my craze
You no fit dey this country wey you no dey craze
Gunshot no let me meditate
Hypertension full the place
People dey die
Police sef they go deny the case
I'm looking for some peace of mind
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, Woah, Woah, Woah!
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woah, Woah, Woah, Woah!
(Instrument)
Fela's Afrobeat Vibe
Water!
Water e no get enemy
Water!
Blow up some trees tonight
Fela's Afrobeat Vibe continues...
Water!
Water e no get enemy
Water, Water!
Water e no get enemy
(If you fight, Water)
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le
Water!
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
(Water!)
Nobody know wetin I dey see o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
(Water!)
Water!
Water e no get enemy
Credits
Writer(s): Divine Ikubor, Peter Kelvin Udoma Amba
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
- Jaiye (Aluna and Sigag Lauren Remix)
- Lady (Felix Da Housecat x Chris Trucher Remix)
- Based On Kpa (Moody Jones Remix)
- Away (Lilo Remix)
- Woman (Sofi Tukker Remix)
- All Over (Guilty Beatz Remix)
- Do Like That (Kaku Remix)
- The Way You Are (Gbadun You) [UNIIQU3 Remix]
- Mi Casa Su Casa (RDD and Tuyo Remix)
- Dumebi (feat. Becky G.) [Michael Brun Remix]
All Album Tracks: Dance (RED) Save Lives III [curated by Don Jazzy and Aluna] >
Altri album
- Chapter X
- Won Da Mo (feat. Crayon, Bayanni, Magixx, LADIPOE, Ayra Starr & Johnny Drille) - Single
- Dance (RED) Save Lives III [curated by Don Jazzy and Aluna]
- All Is in Order (feat. Don Jazzy, Rema, Korede Bello, DNA & Crayon) - Single
- Jantamanta (feat. Don Jazzy, Tiwa Savage, Dr Sid, Korede Bello, D'prince, Reekado Banks & Di'ja) - Single
- Looku Looku (feat. Don Jazzy, Reekado Banks, D'prince, Dr Sid, Korede Bello, Di'ja & Tiwa Savage) - Single
- Adaobi (feat. Don Jazzy, Di'ja, Reekado Banks & Korede Bello) - Single
- Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid) - Single
- Dorobucci (feat. Don Jazzy, Dr. Sid, Tiwa Savage, Reekado Banks, Di'Ja, Korede Bello & D'Prince) - Single
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.