Fall

If you nor go fall for me?
Why you make me dey gum body?
Shey girl you want to suck from me?

If you nor go fall for me?
Why you make me dey gum body?
Shey girl you want to suck from me?

See my love nor constant
If you misbehave
I go replace you constant
I go date your friend
And you go join my ex's

Girl my love nor constant
If you misbehave
I go replace you constant
I go date your friend
And you go join my ex's

As I dey waka
I dey go dere dare
All of dem dey see me
Dem dey draw themself

Dem go tell you
Make you nor join dem
But na dem go leave you
To go date dem

As I dey waka
I dey go dere dare
All of dem dey see me
Dem dey draw dem self

Dem go tell you
Make you nor join dem
But na dem go leave you
To go date dem

Wetin man nor go see
Wetin man nor go see
ehn ehhhhn!

Wetin man nor go see
Wetin man nor go hear
ehn ehhhn!

Wetin man nor go do
Wetin man nor go do
But you say you nor love am!

Wetin man nor go do
Wetin man nor go do
Na here you for see am

ehn!
Make I show you the love
U dey find?

ehn!
Make I give you the love
U throway!

If you nor go fall for me?
Why you make me dey gum body?
Shey girl you want to suck from me?

If you nor go fall for me?
Why you make me dey gum body?
Shey girl you want to suck from me?

See my love nor constant
If you misbehave
I go replace you constant
I go date your friend
And you go join my ex's

Girl my love nor constant
If you misbehave
I go replace you constant
I go date your friend
And you go join my ex's

I nor constant
Emi Lova Kriss!
Emi Lova Kriss nor constant

Girl! I nor constant
Emi constant
Emi Lova Kriss nor constant

Wetin man nor go do
Wetin man nor go do

Mediary Records



Credits
Writer(s): Idongesit Mfon Udo-umo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link