Sugar Daddy

Alright, Modina omo touch me lasan mehn
You go catch fire haha omo mehn this one na Holy Ghost fire

I can't wait to connect you my baby
For your love I go maya maya
Sweet perfume pass dawa dawa eh
And I no go calm down if dem no gree me pass
Oh baby girl I want you in my life
Oh baby girl I want you in my life

And I don't care for your love I go trek to badagry chee eh
Baby no be say you dey do me juju
I no send if dem call me young Alhaji
Say baby no be say you don jax me juju

I like to be e your sugar daddy ye your sugar daddy ye
Your sugar daddy ye
Make I be e your sugar daddy ye, your sugar daddy ye
Your sugar daddy ye
Uh your sugar daddy ye sugar daddy ye
Sugar daddy ye sugar daddy ye sugar daddy ye
Sugar daddy ye

Hello, what is the number you gave to me last night
I've been calling you plenty times
E dey ring but you no pick
Shebi dey say soup wey sweet Na dollar kill am o
Omalicha chai baby you are doing well

And I don't care for your love I go trek to badagry
eh baby no be say you dey do me juju
I no send if dem call me young Alhaji
(make you no go lose guard o)
Say baby no be say you don jax me juju

I like to be e your sugar daddy ye your sugar daddy ye
Your sugar daddy ye
Make I be e your sugar daddy ye, your sugar daddy ye
Your sugar daddy ye
Uh your sugar daddy ye sugar daddy ye
Sugar daddy (oh no no no no no no)
sugar daddy ye (oh lord of mercy)
sugar daddy ye Sugar daddy ye

It's STG



Credits
Writer(s): Raymond Fix
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link