Faaji
Skeeborero
Omo TSCRPT, na you?
I say
I must to party wey person go come and vex
Hey!
Baba dey shower the blessing wey fall my head (Ami o)
Make you no enter the level wey cause am stress
Make you go tell am I can not kill myself
So, I say faaji
Make I chop vibe energy no dey para
Small shakara, make I shift my agbada
In a Bentley, me no sit for okada
Kpakorokpa, oya pack all the comma
Fine fine gyal, I no find me another
But for this life I give thanks to my Father
As you dey see me, I be shot caller
Me na Don Dada
And I say
Gbe body, baby dey for me
Forget your sense nkan ni
Vibe pass level to rii
Gbe body, baby dey for me
Forget your sense nkan ni
Vibe pass level to rii
We go soji, whine kolo kpa
Oya biko, soji, whine kolo kpa
Oya move your body, jeje omoge
Now move your body, jeje omoge
We go soji, whine kolo kpa
Oya biko, soji, whine kolo kpa
Now move your... ahh
Me, I like way dem
Feel the vibe and the gyration
Feel your heart and your mind racing
Dem make life, or the life make dem
We dey like to soji
Chop we dey chop be strong ting
Only big man tings when dey call me
Make I tell you something, biko
Faaji
Make I chop, vibe, energy no dey para
Small shakara, make I shift my agbada
In a Bentley, me no sit for okada
Kpakoro kpa, oya pack all the comma
Fine fine gyal, I no find me anodah
But for this life I give thanks to my Father
As you dey see me, I be shot caller
Me na Don Dada
And I say
Gbe body, baby dey for me
Forget your sense nkan ni
Vibe pass level to rii
Gbe body, baby dey for me
Forget your sense nkan ni
Vibe pass level to rii
Me na Don Dada...
TSCRPT, dis ting mad o!
Omo TSCRPT, na you?
I say
I must to party wey person go come and vex
Hey!
Baba dey shower the blessing wey fall my head (Ami o)
Make you no enter the level wey cause am stress
Make you go tell am I can not kill myself
So, I say faaji
Make I chop vibe energy no dey para
Small shakara, make I shift my agbada
In a Bentley, me no sit for okada
Kpakorokpa, oya pack all the comma
Fine fine gyal, I no find me another
But for this life I give thanks to my Father
As you dey see me, I be shot caller
Me na Don Dada
And I say
Gbe body, baby dey for me
Forget your sense nkan ni
Vibe pass level to rii
Gbe body, baby dey for me
Forget your sense nkan ni
Vibe pass level to rii
We go soji, whine kolo kpa
Oya biko, soji, whine kolo kpa
Oya move your body, jeje omoge
Now move your body, jeje omoge
We go soji, whine kolo kpa
Oya biko, soji, whine kolo kpa
Now move your... ahh
Me, I like way dem
Feel the vibe and the gyration
Feel your heart and your mind racing
Dem make life, or the life make dem
We dey like to soji
Chop we dey chop be strong ting
Only big man tings when dey call me
Make I tell you something, biko
Faaji
Make I chop, vibe, energy no dey para
Small shakara, make I shift my agbada
In a Bentley, me no sit for okada
Kpakoro kpa, oya pack all the comma
Fine fine gyal, I no find me anodah
But for this life I give thanks to my Father
As you dey see me, I be shot caller
Me na Don Dada
And I say
Gbe body, baby dey for me
Forget your sense nkan ni
Vibe pass level to rii
Gbe body, baby dey for me
Forget your sense nkan ni
Vibe pass level to rii
Me na Don Dada...
TSCRPT, dis ting mad o!
Credits
Writer(s): Chukwudi Ikwuagwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.