Kill Pesin

Intro:
Os 24/7
Update! Update!!
Update! Update!! Update!!!
Update your Os

Kill person
Una no go kill person
In this century
Many things are happening

For this country
Hunger wanto finish person
Gov.t just dey do their thing
Nothing for the citizen

No be say I kill person
Me I just dey do my thing
I Just wantu get money
And Take care of my family

she don't wantu f*c* with me
Coz I no get money
She want make I pay the bills
Before she go open the thing

She say she like big guys
(Wande cole)
She say she like rich guys
(Davido)

She no wan follow me go
Coz am broke
Life na turn by turn
For this street
Na so e dey go

Kill person
Una no go kill person
In this century
Many things are happening

For this country
Hunger wanto finish person
Gov.t just dey do their thing
Nothing for the citizen

No be say I kill person
Me I just dey do my thing
I Just wantu get money
And Take care of my family

Make I yan you one tori
Wey I see on top teli
Lekki massacre
Everybody won ja pa

Make I yan you one tori
Wey I see on top teli
Lekki massacre
Everybody won ja pa

Ta lo fe duro
Ijoba lon fo o
Amuni mu ogun
Make I japa kotodogun

Kill person
Una no go kill person
In this century
Many things are happening

For this country
Hunger wanto finish person
Gov.t just dey do their thing
Nothing for the citizen

No be say I kill person
Me I just dey do my thing
I Just wantu get money
And Take care of my family



Credits
Writer(s): Agasi Ifeoluwa Benedict
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link