Grateful

Let's go, one time yeah
Aww aww aw
Is a time of gratitude
Hmm hmm hmm
What's up Marizu
Aww yea

See, I for keep ham to myself, but it wouldn't stay
I try to dance to that tune, but it wouldn't play
So, I go paint ham black and white make e no go grey
How would you do a great thing and I wouldn't say
My whole life was heading for the rugged bottom
And everything for don fall like e dey autumn
But no! God no go shame us, the battle is the lord's we ain't wrestling like shamus
Shey na one or maybe sef na two, I'm talking in thousands of your blessings, no be few
Men I'm counting all my blessings and name them one by one, no stressing
You give faith for fear, Laughter for tears
I was lost, you replaced all the wasted years
I realized you're my sponsor in disguise
Na me buy the market but na you pay the price

I can never repay you, nah
For all the things wey you do for me
I can never repay you, nah
For life wey you give to me
I can never repay you, nah
For making me free from sin
I can never repay you
Father, I'm grateful

Let's talk about the life he has given
To me and everyone we believe him, yea it's amazing
The way that I have been forgiven
Make I just talk ham as e be jor
Shey na your blood wey dey do ham, no be zobo
Greatest defender of all time not teribo
Saviour of the world from the past till tomorrow
But then the people of the world be acting like they don't know
So I will also talk about you like a broadcaster
Committed to spreading the news daily
Staying on your word like a statue
Let every man be liar but your word lord alone be true, yeah
And I'm thankful for the life, for the love, for the friends and the family too
Shey na your blessings dey make people ask what i do
But no be every boy with a Benz dey do yahoo

I can never repay you, nah
For all the things wey you do for me
I can never repay you, nah
For making me free from sin
I can never repay you, nah
(I can never repay you)
For life wey you give to me
I can never repay you
My God, I'm grateful

Ah ah ah
My God I'm so thankful
Made my life beautiful
Only you, only you
Aww aw, the mula we dey spend
Shey na the money wey we for even take play yahoo
Las las, na God sure pass
Blessings



Credits
Writer(s): Marizu Atuonwu, Moses Amadin
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link