Spiritual (feat. Kuami Eugene & Patoranking)

Sugar daddy
Honey, honey ya ha ha
Honey, honey ya ha ha (Wha' y'a sey?)
Honey, honey ya ha ha (Oh yeah yeah)
Honey, honey ya

Somebody call the popo (Popo, popo)
Me win ee lotto oo
Sey me I don't know oo
Menya na mɛyɛ nu dondo ooo (Dondo, dondo)
Call the popo, mmm
Me win ee lotto oo
Sey me I don't know oo
Menya na mɛyɛ nu dondo, dondo, dondo
Baby, you be me miracle
You give me loving wey I never know
My baby, you be wonderful
You give me loving wey I never know'o
My baby, you be me miracle
You give me loving wey I never know
Baby, you be wonderful
You give me loving wey I never know'oo

Oh my God
Girl, your love is spiritual
Oh my God, oh
Girl, your love dey be
Oh my God (Oh yeah yeah)
Girl, your love is spiritual (Rockstar)
Oh my God, oh (And they call me Eugene)
Girl, your love dey be

I want to show you kisses
To live all over you
When you give me chance to love you
I will over do, oh yeah
Obi ne ex yɛ, obi ne girlfriend (Eh!)
Girl, I wanna be your boyfriend (Oh!)
Can we go spend this weekend? (Eh!)
Make a choice and watch me spend (Oh!)
Obi ne ex yɛ, obi ne girlfriend (Eh!)
Girl, I wanna be your boyfriend (Eh!)
Can we go spend this weekend? (Eh!)
Make a choice and watch me spend (Eh!)
Ei, enti me ni', I love you more than air
'Cause my ex broke my heart
Gyegye me aa koku me

Oh my God
Girl, your love is spiritual
Oh my God, oh
Girl, your love dey bee
Oh my God
Girl, your love is spiritual
Oh my God, oh (Wha' y'a sey?)
Girl, your love dey bee

Somebody call popo
Because she don thief my heart, oh
In case you wanna know
I sey na ma chérie coco
I no go lie you
All over the world, I swear there is none like you
She hold ma tight, too
Was ma me sey this love na part one e no get part two
Inna mi yard, she is the queen of me heart
So no bother this regard
And she a beat them bad, too
Bring the alarm
Sound the alarm
Tell everybody make them know wagwan
This is God's plan
Me and mi girl
She's my lucky charm and she keep me so calm (Wha' y'a sey?)

Oh my God
Girl, your love is spiritual
Oh my God, oh
Girl, your love dey bee
Oh my God
Girl, your love is spiritual
Oh my God, oh
Girl, your love dey bee

My woman, she looki like a billion dollar (Dollar, dollar)
My woman, you know sey you be my lover
Akonoba oo akonoba
Mene wo yɛbɛwo akonoba'o
Akonoba oo akonoba
Mene wo yɛbɛwo akonoba

Honey, honey ya ha ha
Honey, honey ya ha ha
Sugar daddy (Honey, honey ya ha ha)
Rock Star (Honey, honey ya ha ha)
Patornaking there (Honey, honey ya ha ha)
Honey, honey ya ha ha (Girl your love is spiritual)
Honey, honey ya (Oh my God, oh, girl your love dey be)



Credits
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Richie Mensah, Dennis Nana Dwamena, Eugene Marfo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link