Dead Body No Dey Cry
Turn the lights off
Turn the music on
I'm in my zone
I nor know left or right
Only God dey my side
If I die them go cry
But nobody
Corizo afar tell me more about yourself
I know you're anti social in 9ja you're like the best
Your music just day cast for real Bra you day try
Find your sounds very touching if I listen i day cry
You're my favorite artist but your IG very dry
You've got stage fright But some people say na pride
I heard you got aids very soon you gonna die
But it never gets to you cause for your pics you still day smile bruh
Darling be honest tell me all this things are lies
Brother Corizo tell me say you no go die
Your ig I dey write but you no day reply
I fear your suspense you see this message abeg reply me
I nor know left or right
Only God dey my side
If I die them go cry
But nobody show love when the boy dey alive
Dead body no dey cry
Dead body no dey cry
Bring sniper make I high throway
Dead body no dey cry
Dead body no dey cry
Use codine cool my mind
I don't need no alcohol here to tell my feelings
Writing this on valentine is trying to hurt my feelings
But I'm winning
So I no care wat dis people dem say
Na the reason I only show up when this people them pay .
I'm not Tryinna impress you but if you do not understand
I wanna take you back to the places where u left and where I stand
My Stance
Level up cause this a dead man race
Nobody cry for me when I die cause for earth them no day look dead man face
D dead man case
Yes he be like say the dead man crase
For the dead man place
See the question wen day go around from people wen don dead 9 plates
The best I rate
My debts I pay
And other talks
Na rest I made
I'm only stacking my money oh yeah I'm minding my business
Weda you live weda you die you be no body's business
The truth is near but the truth they say it's hard to find
That's why every verse is another opportunity to Pass my mind

He no bad if you infect me with blessings something like Corona
I'm asking for mercy I'm not talking barcelona
Switch things down with codine cause my soul is a flash
I'm loving the pain but it's killing the heart
A legend is born with no helper him na bastard
I'm chasing my dreams but a nigga running faster
Smiling when I die I got nothing to loose
Draw my last kush wahlai I'm a plug in my fuse

Credits
Writer(s): Muje Spark
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.