AYE

Back in the days with wale
We dey work hard just to try to kowo wale
Straight to the club with sade
She dey go down for the dough no be ere
All through the night with my lappy
And my maga just dey show say him sabi
Call all my boys wey dem sabi
Switch the format now i see the money coming
Ahh ahh ahh eyha eyha
Ahh ahh ahh eyha eyha

Aye n reti eleya mi oh eyha won o le rimi mu rara oh rara
Aye n reti eleya mi oh eyha say them just dey try them no fit reach se
Aye n reti eleya mi oh eyha won o le rimi mu rara oh rara
Aye n reti eleya mi oh eyha say they just dey try them no fit reach se
Say they just dey try them no fit reach se

My brother life is a jungle
And every hunter with a spear
My nigga life is the mosque
And every mallam with his kettle
The street is the winter
With no one to keep you warm
So you got to put in, put in work
Make you no go flop
My nigga make you no go flop Say
Jeje se jeje fara bale ko se jeje
Malo nogere open eye no suwegbe Say eh
Jeje se jeje fara bale ko se jeje but
Malo nogere open eye no suwegbe cus

Aye n reti eleya mi oh eyha won o le rimi mu rara oh rara
Aye n reti eleya mi oh eyha say they just go try them no fit reach se
Aye n reti eleya mi oh eyha won o le rimi mu rara oh lai lai
Aye n reti eleya mi oh eyha say them just dey try them no fit reach se
Say they just dey try them no fit reach se



Credits
Writer(s): Akintomiwa Abraham
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link