Better Days

Better days ahead
All my niggas dread
Every where de red
Even boss don dey fear

Waiting for the money
Like say e nor go come
All my Niggas ballin
One day must be my turn

Odour ye wo
Wetin dae sup
Market dry or abi
E don dey soft

All of my niggas
We wanna be on top
All of my bros
Dem nor wan just drop

Dey not wan drop
Wetin dey sup
This game wey we dae
No one must drop

Rest all the heros
Wey make us dey on top
Pray for better days
Is what my gee like to say

Better days up ahead
All my niggas nor dae dread
Wit my boss and my gees
Still on top with the fees

Bad man on the beat
Richie milli

Babes all after this
I tell em what's the fee

Real Nigga kill the vibes
Big stepper will describe
Police just take the bribe
At least me de with scribes

My nigga don subscribe
Wetin you want with guys
Abi market don dey dry
Werey you wan disguise

Odour ye wo
Wetin dae sup
Market dry or abi
E don dey soft

All of my niggas
We wanna be on top
All of my bros
Dem nor wan just drop

They not wan drop
Wetin dey sup
This game wey we dae
No one must drop

Rest all the heros
Wey make us dey on top
Pray for better days
Is what my gee like to say

Odour ye wo to
Wetin de sup
Bad man say make you
Stay on top

Real street guy nor de
Nor de drop
On God bro
Make you
Nor de stop

Better Days Ahead



Credits
Writer(s): Aaron Ojeifo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link