On God

Dem dey laughing me
Dem dey say make I go
Say this industry no be my own
Dem dey laughing me
Dem dey say make I go
Say this boy yeah
You no go blow
But oluwa no gree
E don sign am oh
Oh no no no
Na the boy don hammer
Na the boy don hammer

If you no be God
My brother
Nah nah
Wetin you plan for me
E no fit work
Nah nah nah nah
If you no be God
My sister
Nah nah
Wetin you plan for me
E no fit work
Nah nah nah nah

Who God don bless
No man can curse
Dey want to spoil my intercourse
Dem say this boy
Go lost
Nah nah
See the same people
Wen dey tell me say me
Me I no go make am oo
Now dey don turn my friend
Wen things are better oh
I just wanna to give thanks
To my maker
Cause the table don turn
Oh nah nah nah
Na the boy dey shut down shows
People won feel my flows
Mama your boy don blow

If you no be God
My brother
Nah nah
Wetin you plan for me
E no fit work
Nah nah nah nah
If you no be God
My sister
Nah nah
Wetin you plan for me
E no fit work
Nah nah nah nah

Father forgive us today
For we are not perfect



Credits
Writer(s): David Truth
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link