I Am
Uuh uh huh uh
It's EMusic on the beat
It's another one now
Da da da da da da da
Uh
Shey na dem get power pas
Abi na from me power start
I no go leave your side
You go always dey my site
Everything I get na your own
Wether na blessings carry go
Me I dey for full control
I stand gidigba no be show
This na the many many things wey I promise you
Me I no go lie
I say I no go lie
This na the many many things wey I promise you
Me I no go lie
I say I no go lie
Wether na the God of war
I am
The God wey dey love
I am
Abi na the one wey dey form
I am
The one wey dem nail for cross
I am
The one wey dey bless
I am
Him no go give you stress
I am
The one wey dey bring you rest
I am
Na carry go no be test
I am
Wether na the God of war
I Am
The God wey dey love
I am
Abi na the one wey dey form
I am
The one wey dem nail for cross
I am
The one wey dey bless
I am
Him no go give you stress
I am
Give you rest
I am
Na carry go no be test
I am
I am
I am I am
I am
I am I am
Oh I am
I am I am
I am
I am I am
Oh oh I am
I am
I am
I am
I am
I am
I am
I am
I am
I am I am
Oh oh I am
I am I am
Da da da da da da da
Da da da da da da da
Na me be the one wey dey tear
Na me be the one wey repair
The one wey dey care
Na who be that baggar you no dey fear
I know my own
Dem no dey broke
If there's no show
Sheybi you dey see dem grow
This na the many many things wey I promise you
Me I no go lie
I say I no go lie
This na the many many things wey I promise you
Me I no go lie
I say I no go lie
Wether na the God of war
I am
The God wey dey love
I am
Abi na the one wey dey form
I am
The one wey dem nail for cross
I am
The one wey dey bless
I am
Him no go give you stress
I am
The one wey dey bring you rest
I am
Na carry go no be test
I Am
Wether na the God of war
I Am
The God wey dey love
I am
Abi na the one wey dey form
I am
The one wey dem nail for cross
I Am
The one wey dey bless
I am
Him no go give you stress
I Am
The one wey bring you rest
I am
Na carry go no be stress
I am
I am I am
I am I am
I am I am
That's me I am
Na my name be that I am
Jehovah jireh I am
Aaahhh I am I am
Oh oh I am I am
First and the last I Am
Beginning and the end I am
First and the Last I am
I am I am
I am I am
I am I am
Da da da da da da da
Da da da da da da da
It's EMusic on the beat
It's another one now
Da da da da da da da
Uh
Shey na dem get power pas
Abi na from me power start
I no go leave your side
You go always dey my site
Everything I get na your own
Wether na blessings carry go
Me I dey for full control
I stand gidigba no be show
This na the many many things wey I promise you
Me I no go lie
I say I no go lie
This na the many many things wey I promise you
Me I no go lie
I say I no go lie
Wether na the God of war
I am
The God wey dey love
I am
Abi na the one wey dey form
I am
The one wey dem nail for cross
I am
The one wey dey bless
I am
Him no go give you stress
I am
The one wey dey bring you rest
I am
Na carry go no be test
I am
Wether na the God of war
I Am
The God wey dey love
I am
Abi na the one wey dey form
I am
The one wey dem nail for cross
I am
The one wey dey bless
I am
Him no go give you stress
I am
Give you rest
I am
Na carry go no be test
I am
I am
I am I am
I am
I am I am
Oh I am
I am I am
I am
I am I am
Oh oh I am
I am
I am
I am
I am
I am
I am
I am
I am
I am I am
Oh oh I am
I am I am
Da da da da da da da
Da da da da da da da
Na me be the one wey dey tear
Na me be the one wey repair
The one wey dey care
Na who be that baggar you no dey fear
I know my own
Dem no dey broke
If there's no show
Sheybi you dey see dem grow
This na the many many things wey I promise you
Me I no go lie
I say I no go lie
This na the many many things wey I promise you
Me I no go lie
I say I no go lie
Wether na the God of war
I am
The God wey dey love
I am
Abi na the one wey dey form
I am
The one wey dem nail for cross
I am
The one wey dey bless
I am
Him no go give you stress
I am
The one wey dey bring you rest
I am
Na carry go no be test
I Am
Wether na the God of war
I Am
The God wey dey love
I am
Abi na the one wey dey form
I am
The one wey dem nail for cross
I Am
The one wey dey bless
I am
Him no go give you stress
I Am
The one wey bring you rest
I am
Na carry go no be stress
I am
I am I am
I am I am
I am I am
That's me I am
Na my name be that I am
Jehovah jireh I am
Aaahhh I am I am
Oh oh I am I am
First and the last I Am
Beginning and the end I am
First and the Last I am
I am I am
I am I am
I am I am
Da da da da da da da
Da da da da da da da
Credits
Writer(s): Erryck Evbuomwan
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.