Kolawole
Ohh no i don't want to broke
Oluwa dakun wa shanu mio
Ile labo sinmi oko
I dey try make i no go fail o
I no wan fail my papa
I no wan dey go sapa
Range rover fun my mama
Na she dey pray make i hammer
Kolawole kolawole
Kin k'owo dele loma pay
Wahala no dey for where raba dey
Ojo aje lojo isegun
Kilo dun t'owo ategun
Update me my nigga dakun
Funmi je ko kin s'atenu
What you believe you can achieve
Gbogbo wa lole
We are all a thief
No competition i no dey beef
Eyan kan loma kan koto kan mi
My brother make i tell you this
Nobody wey fit be like me
Tinba shishe i go see money
Naso e go be for everybody
My papa tell me say
Ile aye yii no be play
Oro enu ko lole shey
Eni shishe loman ra'le
If you lose you go gain better
Person wey work na them be baller
Very soon we go dey normal
Work today malo duro dola
Kolawole kolawole
Kin k'owo dele loma pay
Wahala no dey for where raba dey
Ojo aje lojo isegun
Kilo dun t'owo ategun
Update me my nigga dakun
Funmi je ko kin s'atenu
Oh lord shower your bless on me
Owumi make i get money
But no go wait brother do your thing
Kokoko loman ranfa aditi
Watin them dey take me for
Comot my front jekin riran
Who tell me say me self i no fit ball
Na time omo gongo aso
Who get money na hin go get friends
When you need no one go dey there
Hustle hard nobody really care
Salary earning no be wire check
Too much of sleep olohun koda
Only my hustle fit take me higher
Eyan to sapata eni kon ka
Tell me who no like something better
Kolawole kolawole
Kin k'owo dele loma pay
Wahala no dey for where raba dey
Ojo aje lojo isegun
Kilo dun t'owo ategun
Update me my nigga dakun
Funmi je ko kin s'atenu
Oluwa dakun wa shanu mio
Ile labo sinmi oko
I dey try make i no go fail o
I no wan fail my papa
I no wan dey go sapa
Range rover fun my mama
Na she dey pray make i hammer
Kolawole kolawole
Kin k'owo dele loma pay
Wahala no dey for where raba dey
Ojo aje lojo isegun
Kilo dun t'owo ategun
Update me my nigga dakun
Funmi je ko kin s'atenu
What you believe you can achieve
Gbogbo wa lole
We are all a thief
No competition i no dey beef
Eyan kan loma kan koto kan mi
My brother make i tell you this
Nobody wey fit be like me
Tinba shishe i go see money
Naso e go be for everybody
My papa tell me say
Ile aye yii no be play
Oro enu ko lole shey
Eni shishe loman ra'le
If you lose you go gain better
Person wey work na them be baller
Very soon we go dey normal
Work today malo duro dola
Kolawole kolawole
Kin k'owo dele loma pay
Wahala no dey for where raba dey
Ojo aje lojo isegun
Kilo dun t'owo ategun
Update me my nigga dakun
Funmi je ko kin s'atenu
Oh lord shower your bless on me
Owumi make i get money
But no go wait brother do your thing
Kokoko loman ranfa aditi
Watin them dey take me for
Comot my front jekin riran
Who tell me say me self i no fit ball
Na time omo gongo aso
Who get money na hin go get friends
When you need no one go dey there
Hustle hard nobody really care
Salary earning no be wire check
Too much of sleep olohun koda
Only my hustle fit take me higher
Eyan to sapata eni kon ka
Tell me who no like something better
Kolawole kolawole
Kin k'owo dele loma pay
Wahala no dey for where raba dey
Ojo aje lojo isegun
Kilo dun t'owo ategun
Update me my nigga dakun
Funmi je ko kin s'atenu
Credits
Writer(s): Adeshina Aderoju
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.