Holy

(If dem wan to hear we go tell dem anything)
(If dem wan to see we go show dem many things)
(If dem wan to know we go yarn dem everything)
(We just dey dey hustle, make man no go sin)

Holy, holy
Pure white - spirit, making man feel blessed
Holy, gimme holy water
Run the good, run the bad, run the ugly
Holy, holy yes I'm wholly
My life, so high you can't control me now
Horny, my gyal
So ungodly, but me I too holy
Yah

Omo olomo
One day you will see me no more
No dey joke with Omo Ologo
Wey go love you gon, gon, gon
Ololo
Country bitter pass alomo
Life, e choke me pass olosho
So I just need vibes, wey go make me feel

Holy, holy
Pure white - spirit, making man feel blessed
Holy, gimme holy water
Run the good, run the bad, run the ugly
Holy, wholly yes I'm holy
My life, so high you can't control me now
Horny, my gyal
So ungodly, but me I too holy

I don pray for things I tire
Dis love you know say you say na scam
My life I play am like dice
Sad tales
So I jam Colorado (jam Colorado)
Make e fly me pass Arizona
You no send me, I no send you we no fit carry Corona
Make we dey

Holy, holy
Pure white - spirit, making man feel blessed
Holy, gimme holy water
Run the good, run the bad, run the ugly
Holy, wholly yes I'm holy
My life, so high you can't control me now
Horny, my gyal
So ungodly, but me I too holy
Holy, holy
Pure white - spirit, making man feel blessed
Holy, gimme holy water
Run the good, run the bad, run the ugly
Holy, wholly yes I'm holy
My life, so high you can't control me now
Horny, my gyal
So ungodly, but me I too holy



Credits
Writer(s): Manaanah Joseph
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link