Bad Girl
Nkechi bia, see as you bad
I know what I'm saying and I no dey mad
I swear say you fine but no go looseguard
My love for you girl, e no dey Dubai
Let's fly to Colorado
Imana muwa bu the only man wey go love you like that
Or kai ga Arizona meet ye mu na high way
Make dem make way
Ngwa asim kpa putya ko sie
Mama Kosi
Nekwa nwa gi every time she dey jonze me
Many thought on my mind but she fucked up
Everything wey I plan
Girl you bad, bad
Things wey you do girl e bad, bad
Follow me go make we dance, dance
I like the way you dey bounce on me girl
Girl you bad, bad
Things wey you do girl e bad, bad
Follow me go make we dance, dance
I like the way you dey bounce on me girl, girl, girl
I'm in love with you
I'm in love with you
I'm in love with you
Ayy girl
Girl, I'm in love with you
Girl, I'm in love with you
Girl, I'm in love with you
Ayy yeah
Oya take it take it slow, ah girl
I love the way you roll, ah girl
I wanna take you home my girl now, ah girl
Take it take it slow, ah girl
I love the way you roll, ah girl
I wanna take you home my girl now
Girl you bad, bad
Things wey you do girl e bad, bad
Follow me go make we dance, dance
I like the way you dey bounce on me girl
Girl you bad, bad
Things wey you do girl e bad, bad
Follow me go make we dance, dance
I like the way you dey bounce on me girl, girl, girl
Girl, I'm in love with you
Girl, I'm in love with you
Girl, I'm in love with you
Ayy yeah
Oya girl
Girl, I'm in love with you
Girl, I'm in love with you
Girl, I'm in love with you
Ayy yeah
Sweet eminado, girl you bad oh (eminado, eminado)
Things wey you make man go down low
Sweet eminado, girl you bad oh
Things wey you make man go down low
Do make man go down low
(Make man go down low)
I know what I'm saying and I no dey mad
I swear say you fine but no go looseguard
My love for you girl, e no dey Dubai
Let's fly to Colorado
Imana muwa bu the only man wey go love you like that
Or kai ga Arizona meet ye mu na high way
Make dem make way
Ngwa asim kpa putya ko sie
Mama Kosi
Nekwa nwa gi every time she dey jonze me
Many thought on my mind but she fucked up
Everything wey I plan
Girl you bad, bad
Things wey you do girl e bad, bad
Follow me go make we dance, dance
I like the way you dey bounce on me girl
Girl you bad, bad
Things wey you do girl e bad, bad
Follow me go make we dance, dance
I like the way you dey bounce on me girl, girl, girl
I'm in love with you
I'm in love with you
I'm in love with you
Ayy girl
Girl, I'm in love with you
Girl, I'm in love with you
Girl, I'm in love with you
Ayy yeah
Oya take it take it slow, ah girl
I love the way you roll, ah girl
I wanna take you home my girl now, ah girl
Take it take it slow, ah girl
I love the way you roll, ah girl
I wanna take you home my girl now
Girl you bad, bad
Things wey you do girl e bad, bad
Follow me go make we dance, dance
I like the way you dey bounce on me girl
Girl you bad, bad
Things wey you do girl e bad, bad
Follow me go make we dance, dance
I like the way you dey bounce on me girl, girl, girl
Girl, I'm in love with you
Girl, I'm in love with you
Girl, I'm in love with you
Ayy yeah
Oya girl
Girl, I'm in love with you
Girl, I'm in love with you
Girl, I'm in love with you
Ayy yeah
Sweet eminado, girl you bad oh (eminado, eminado)
Things wey you make man go down low
Sweet eminado, girl you bad oh
Things wey you make man go down low
Do make man go down low
(Make man go down low)
Credits
Writer(s): Victor Destiny
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.