Smile & Cry (feat. Nasty Boy)

Shi se daadaa
Shi se gbowo daadaa
Gbomo daadaa
Jaiye daadaa
Shi she gbowo daadaa
K'ole gbomo daadaa
Malo gara

Oluwa ma tori Aiye mi ko b'orun mi je
Ma tori orun mi ko B'aiye mi je
Ma tori Omode ko ba agba mi je
Everyday everyday kin ma gba ope

Some dey cry some dey Smileee yeee!
When some dey smile, some dey Cry eee
Omo! Who get food no fit Chop yeee!
And who get head no get Cap yeee!
Ee yee! Ee yee

Brudda wait!
How una dey make am
Me friend don dey cashout
No dey pass me ganger
Shoye! shoye
Brudda wait! duro
Owoni Koko no dey pass me Koko
Koko oh
Oya fun mi lo update o
Won so pe awon olowo ni mo batoo
Tell me why me no go get oo
Me self wanna pull up in my Benz o Benz'o

Some dey cry some dey Smileee ye!
When some dey smile, some dey Cry ye!
Omo! Who get food no fit Chop ye!
And who get head no get Cap ye!
Ee yee! Ee yee

You may not see what you feel
And sometimes you can see what you feel
But no matter how e be
Oluwa loun dara
Paddy mi koun she lo mi
Koun she lo mi
Who get head no get cap yeee
Eni t'olori koni fila Yee
Eee yee! ee yee

Oluwa ma tori Aiye mi ko b'orun mi he
Ma tori orun mi ko B'aiye mi je
Ma tori Omode ko ba agba mi je
Everyday everyday kin ma gba ope

Some dey cry some dey Smileee yeee!
When some dey smile, some dey Cry eee
Omo! Who get food no fit Chop yeee!
And who get head no get Cap yeee!
Ee yee! Ee yee



Credits
Writer(s): Habeeb Adeshina
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link