One More Time

One more time
I no fit shout
If you see me now
You still see me again

Step by step I show for road
Me and blessing just dey roll
God don sugar my tea
Butter my bread
Why I no go pose
Enemy see me dem bow
I don move I no dey slow
Me I no dey for kwekwe level
If better dey make you halla my name
Bounce, bounce
Bounce, bounce
Scatter ground it's time to dance
This music go ginger you
If you sabi oya make we dance
Bounce, bounce
Bounce, bounce
Scatter ground it's time to dance
This music go ginger you
If you sabi oya make we dance

I say

One more time
I no fit shout
If you see me now
You still see me again

To my people wey sabi
Wey dey give me joy like jedi o way
We go just dey jolly
We go pop we go fresh
No dulling o way
Oya make we just dey konko below to the conga
Konko below to the conga eh

Ah Tayo Conga
Ilu da

Make we just dey konko below together
Konko below together eh

You see me now
You go see me now
You feel now abi
You Dey feel me e he e

One more time
I no fit shout
If you see me now
You still see me again

Sako sako
Oya sako sako
You still see me again!

Oya sako sako
No dey do shakara for me
Emi omo Soetan



Credits
Writer(s): Ola Soetan
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link